Na Fear? What dey happen to Putin wen be Russian presido now?
Na Fear?

Na Fear? What dey happen to Putin wen be Russian presido now?

Putin don talk say e ready to yarn with Ukraine face-to-face, especially after Trump and some European leaders begin dey put pressure and threaten say make peace quick or dem go take action.

Di Russian president come propose say instead of all dis back-and-forth, make Russia and Ukraine siddon reason di mata directly, to see how dem fit settle di wahala wey don scatter many places.

People dey watch to see if Ukraine go gree, as tension still dey high and everybody dey fear wetin fit happen next.

Na Fear?

Comments

No comments yet. Why don’t you start the discussion?

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *