Aisha Yusuf don write one strong Tok for him page o.. I no fit talk am all make una see what she Write o concerning our president and education Oga.

Aisha Yusuf don write one strong Tok for him page o.. I no fit talk am all make una see what she Write o concerning our president and education Oga.

Activist wey dem dey call Aisha Yesufu don talk say if Nigeria get correct President, Minister of Education wey be Tunji Alausa for don lose him work by now, because of wetin the JAMB registrar, Prof Ishaq Oloyede talk.

For press conference wey happen for Abuja on May 14, Oloyede talk with tears for him eye say wahala shele during the 2025 JAMB exam wey cause plenty people to fail, especially for the five South East states and Lagos.

ca_1747292508

As she hear wetin Oloyede talk, Yesufu come talk say the Minister of Education, wey suppose dey oversee JAMB matter, suppose comot from him position.

Comments

No comments yet. Why don’t you start the discussion?

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *