About three olodé na him we dey hear people when look like Boko Haram don kpai for one community for adamawa state and they also burn burn houses… Na some of the pictures dey below..

About three olodé na him we dey hear people when look like Boko Haram don kpai for one community for adamawa state and they also burn burn houses… Na some of the pictures dey below..

Suspected Boko Haram people don attack Kulda community wey dey Hong Local Government Area for Adamawa State. Dem k!ll three members of Civilian Joint Task Force (CJTF) and burn many houses.

Information wey reach security analyst Zagazola Makama from intelligence sources talk say di attack happen around 6:25 evening on Friday, May 16, 2025.

Di terrorists enter di village wey near Sambisa Forest and close to Borno State. Na for patrol di local security volunteers dey when dem take meet di attackers.

Security people later waka go di place.

As dem reach, dem come recover di bodies of di three CJTF members wey die.

boko_1747561913

Comments

No comments yet. Why don’t you start the discussion?

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *