Hand don catch am..99days na for thief,1day for…. Oya see the main story below as them don gbab one 26year old person for India sake of say she do bad acts there…

Hand don catch am..99days na for thief,1day for…. Oya see the main story below as them don gbab one 26year old person for India sake of say she do bad acts there…

One 26-year-old Nigerian woman wey her name na Rita Fati Kurebewei don dey under arrest for India, for Palghar district inside Maharashtra state, as police talk on Saturday, May 17. Dem say she carry drug wey dem call mephedrone, wey worth reach Rs 5.6 crore.

Police still collect some tools and raw materials wey dem dey use do drug from her house for Nalla Sopara on Friday.

Na as dem get better info wey person tip dem, na im make police go raid her house for evening time for Pragati Nagar area.

During the raid, police discover say this Rita dey use the house produce the illegal drug.

Comments

No comments yet. Why don’t you start the discussion?

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *