Naija music star, Kizz Daniel don open up small about wetin dey ginger am for him music.
Naija Home Decor Ideas
For one recent Instagram story, the artist yarn say him no dey do music make e just fine for ear or make e just dey smooth.
"I no dey do music because of aesthetics," he write. "No be by 'make e sound fine'. One rule: make people fit relate."
E still talk say even if na person wey people no too sabi—like “Segun from Ikorodu”—produce the song, as long as the message touch people, na that one dey important pass.
See the post below

