Small children don dey turn to bad pikins ooo…see what one small boy do for outside country…

Small children don dey turn to bad pikins ooo…see what one small boy do for outside country…

Na small boy wey dey 12 years old dem catch with gun inside im backpack for one middle school for Brooklyn on Monday morning, May 19, na wetin police and people wey sabi matter yarn be that.

Dem find the boy with the gun for Middle School 577 Conselyea Preparatory School for Williamsburg, just before 10:30 in the morning, according to wetin law people talk.

Dem never sure if the gun get bullet inside.

Police talk say dem don charge the boy with criminal possession of stolen property.

Nobody wound for the school wey dey North Fifth Street.

Comments

No comments yet. Why don’t you start the discussion?

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *