unknown gun men don kill one man, his two wives and daughter for Anambra community

unknown gun men don kill one man, his two wives and daughter for Anambra community

Unknown gunmen don k!ll one man wey him name be Ichie Kennedy Igboanugo, along with him two wives and daughter for Ekwuru Isseke community, wey dey Ihiala Local Government Area for Anambra State.

Dem talk say the attackers enter Igboanugo house for night, on Thursday, May 22, 2025, come sh00t am and him family members d3ad.

As at now, full gist of wetin really happen never clear, but dem say the gunmen accuse one Mr. Okonkwo say na saboteur e be.

One lady wey dem call Chelsea Mary, wey dem say na him daughter, confirm the sad news for Facebook.

cover3_1748031816

Comments

No comments yet. Why don’t you start the discussion?

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *