Posted inUncategorized
John Cena, that person when sabi fight and when dey always use that talk “you cant see me” don talk something after one sickness see am oo. make una read how the seckness take see person when people no dey fit see for down below…
John Cena tok say, "My pikin, make una listen. I get skin cancer two times, an' dat one change my life. Dem tell me say I get melanoma, an' I…





