Skip to content
Amebor United Amebor United

News, Job and Oppotunities,Events, Entertainment, Inspiration and Amebor

  • Home
  • About Us
  • Contact Us
  • Jobs and Opportunities
  • Privacy Policy
  • Terms and Conditions
  • facebook.com
  • twitter.com
  • t.me
  • instagram.com
  • youtube.com
Subscribe

Month: May 2025

  • Home
  • 2025
  • May
  • Page 3
Trump Don Give Full Pardon to Todd and Julie Chrisley, Reality TV Stars Wey Dem Jail for Fraud and Tax Palava
Posted inInternational

Trump Don Give Full Pardon to Todd and Julie Chrisley, Reality TV Stars Wey Dem Jail for Fraud and Tax Palava

US President Donald Trump don talk say e go pardon Todd and Julie Chrisley — dem wey be husband and wife wey get reality TV show, and dem bin dey…
Posted by Amebor United May 28, 2025
Dem dey come online dey famz mob, but na for back dem dey run hustle” – Seyi Law react to news say Cubana Chiefpriest go visit President Tinubu for State House
Posted inAmebor

Dem dey come online dey famz mob, but na for back dem dey run hustle” – Seyi Law react to news say Cubana Chiefpriest go visit President Tinubu for State House

Comedian Seyi Law don react to tori say Cubana ChiefPriest go visit President Tinubu for State House. For one post wey he drop for him X (Twitter) handle, Seyi Law…
Posted by Amebor United May 26, 2025
Ex-BBN star Khloe don drop official statement after s3xual assault accusation for her spa, Sayria; she talk say the client don withdraw police complaint
Posted inAmebor

Ex-BBN star Khloe don drop official statement after s3xual assault accusation for her spa, Sayria; she talk say the client don withdraw police complaint

Sayria Spa, wey belong to BBNaija star Khloe Abiri, don release official statement after one content creator, Angelica Kelechi, accuse say s3xual assault happen for the spa on May 21,…
Posted by Amebor United May 26, 2025
Arsenal legend, Tomas Rosicky don rush go intensive care because of heart wahala
Posted inSports

Arsenal legend, Tomas Rosicky don rush go intensive care because of heart wahala

Arsenal legend, Tomas Rosicky, wey be 44 years old and na di sporting director for Sparta Prague, land for intensive care last week because of heart-related wahala. According to wetin…
Posted by Amebor United May 26, 2025
Kano Youths Burn Police Station Because Man D!e for Police Custody
Posted inAmebor News

Kano Youths Burn Police Station Because Man D!e for Police Custody

Wahala burst for Rano Local Government Area of Kano State on Monday, May 26, after one young man wey dem call Abdullahi Musa reportedly d!e for police custody. Di incident…
Posted by Amebor United May 26, 2025
EFCC Don Recover Money, Arrest People for N1.3 Trillion CBEX Crypto Fraud – Chairman Olukoyede
Posted inNews

EFCC Don Recover Money, Arrest People for N1.3 Trillion CBEX Crypto Fraud – Chairman Olukoyede

The Chairman of Economic and Financial Crimes Commission (EFCC), Ola Olukoyede, don talk say dem don recover some money wey people lose for the CBEX crypto investment wahala, wey crash…
Posted by Amebor United May 26, 2025
House of Reps Speaker Don Withdraw Bill Wey Wan Make Voting Compulsory
Posted inNews

House of Reps Speaker Don Withdraw Bill Wey Wan Make Voting Compulsory

The Speaker of the House of Representatives, Abbas Tajudeen, don withdraw di bill wey dey try amend the Electoral Act 2022 to make voting compulsory for all Nigerians wey fit…
Posted by Amebor United May 26, 2025
Police Officer Wey Stray Bullet K!ll During Patrol for Adamawa
Posted inNews

Police Officer Wey Stray Bullet K!ll During Patrol for Adamawa

One police inspector wey dem dey call Musa Kampani don kpai as stray bullet jam am during patrol for Song–Gombi Road inside Song Local Government Area for Adamawa State. According…
Posted by Amebor United May 26, 2025
FCTA don lock PDP secretariat because dem never pay ground rent
Posted inAmebor News

FCTA don lock PDP secretariat because dem never pay ground rent

FCTA don lock PDP secretariat because dem never pay ground rent.Officials wey from Federal Capital Territory Administration (FCTA) waka go seal the National Headquarters of Peoples Democratic Party (PDP). Dem…
Posted by Amebor United May 26, 2025
Kano Mosque arsonist don collect death sentence by hanging for fire wey k!ll 25 worshippers
Posted inAmebor

Kano Mosque arsonist don collect death sentence by hanging for fire wey k!ll 25 worshippers

One upper Shariah court for Kano don sentence Shafiu Abubakar to death by hanging, say na him set fire wey burn worshippers for one mosque wey dey Gadan Village inside…
Posted by Amebor United May 26, 2025

Posts pagination

Previous page 1 2 3 4 5 … 24 Next page

Recent Posts

  • Plane crashes onto Texas highway and hits moving vehicle, k!lling at least one person (video)
  • Lionel Messi Makes History With Stunning Hat-Trick as Argentina Defeat Algeria 3-0
  • Artificial Intelligence Breakthrough in Medical Diagnosis 2024
  • Nigeria Hosts International Tech Summit 2024
  • five Ecwa worshipers wey kidnappers carry comot for kwara, including pastor wife, don die for captivity despite 20m ransom wey family pay

Recent Comments

  1. Gideon on Actress Chioma Chukwuka Akpotha’s AMVCA win sparks message on unity from colleague, Jide Awobona
  2. Gideon on I dey expect more politicians go waka enter APC – Tinubu
  3. Gideon on One strange thing don shele as them say cultist don kpai one guy when just finish university for Bayelsa oo… E pain people o
  4. Gaff on Actress Chioma Chukwuka Akpotha’s AMVCA win sparks message on unity from colleague, Jide Awobona

Categories

  • Admissions and School
  • Amebor
  • Categorised
  • Entertainment
  • International
  • News
  • Politics
  • Sports
  • Uncategorized

Copyright 2026 — Amebor United. All rights reserved.
Scroll to Top