Posted inPolitics
Dem Be Political IDPs – President Tinubu Shade People Wey Dey Plan Coalition Against Am
President Bola Ahmed Tinubu don mock politicians wey dey plan to form political coalition to stop am from winning second term for 2027. As he dey commission some projects for…









