Dem don ban guests make dem no wear white or cream go Davido and Chioma wedding.
Dis order dey inside di wedding invite wey dem send give di people wey go attend di wedding today, August 10.