Skip to content
Amebor United Amebor United

News, Job and Oppotunities,Events, Entertainment, Inspiration and Amebor

  • Home
  • About
  • Activities
  • Checkout
  • Destination
  • Enquiry Thank You Page
  • Jobs and Opportunities
  • My Account
  • My account
  • Terms and Conditions
  • Thank You
  • Travellers Information
  • Trip Search Result
  • Trip Types
  • Wishlist
  • WP Travel Engine Cart
  • WP Travel Engine Checkout
  • facebook.com
  • twitter.com
  • t.me
  • instagram.com
  • youtube.com
Subscribe

Year: 2025

  • Home
  • 2025
  • Page 19
We no fit bomb terror commot for Nigeria” – Air Marshal Abubakar
Posted inNews

We no fit bomb terror commot for Nigeria” – Air Marshal Abubakar

Afta some small peace for North East Nigeria, Boko Haram and di Islamic State West Africa Province (ISWAP) don start wahala again. Dem don dey attack places for Borno and…
Posted by Amebor United May 24, 2025
Singer, Tory Lanez stabber talk say e think say the singer wan attack am
Posted inAmebor

Singer, Tory Lanez stabber talk say e think say the singer wan attack am

Di inmate wey dem accuse say e stab rapper Tory Lanez plenti times for prison don talk say na self-defense e do, say e hear say Lanez put bounty for…
Posted by Amebor United May 24, 2025
Joy dey wey dey follow when person go solo” – Mr P of P-Square talk about di group wahala
Posted inEntertainment

Joy dey wey dey follow when person go solo” – Mr P of P-Square talk about di group wahala

Nigerian musician wey dem sabi as Peter Okoye, aka Mr P, don talk about how e and im twin brother plus music partner, Paul Okoye (Rudeboy), waka go their separate…
Posted by Amebor United May 24, 2025
Posted inUncategorized

Rapper Papoose don file for divorce, say him wife Remy Ma dey cheat with both men and women

Wetin people once dey hail as solid hip hop marriage between Papoose and Remy Ma don turn wahala for public, as Papoose don file divorce and begin drop serious claims…
Posted by Amebor United May 24, 2025
unknown gun men don kill one man, his two wives and daughter for Anambra community
Posted inNews

unknown gun men don kill one man, his two wives and daughter for Anambra community

Unknown gunmen don k!ll one man wey him name be Ichie Kennedy Igboanugo, along with him two wives and daughter for Ekwuru Isseke community, wey dey Ihiala Local Government Area…
Posted by P Light May 24, 2025
Doctors tall say my pikin no go Waka aga Ex BBN star Nina shares
Posted inAmebor

Doctors tall say my pikin no go Waka aga Ex BBN star Nina shares

Former Big Brother Naija star, Nina Ivy, don come remind people say sometimes, na mama or papa instinct dey pass wetin doctor talk. For her Instagram Story, Nina yan say…
Posted by P Light May 24, 2025
kim kadashian don reacts to Paris robbery convictions
Posted inNews

kim kadashian don reacts to Paris robbery convictions

Almost ten years after dem rob Kim Kardashian for Paris, tie her up and point gun for her head, eight people don finally chop guilty for the matter — but…
Posted by P Light May 24, 2025
popular nNigerian food blogger wey dey sabi as T spices don officially comot from market
Posted inAmebor

popular nNigerian food blogger wey dey sabi as T spices don officially comot from market

Popular Nigerian food blogger wey dem sabi as TSpices don officially comot from market. She carry the good news go her X page with fine fine pictures and small sweet…
Posted by P Light May 24, 2025
They don arrest 20 suspect over hacking of the 2025 UTME results o
Posted inNews

They don arrest 20 suspect over hacking of the 2025 UTME results o

20 suspects don jam arrest over 2025 UTME result hacking At least 20 people don enter DSS and Nigerian Police net as dem arrest dem for hacking of the 2025…
Posted by P Light May 24, 2025
31 years in Nollywood I never doke with any producer or director Actress Thelma Chukwunmem
Posted inAmebor

31 years in Nollywood I never doke with any producer or director Actress Thelma Chukwunmem

Nollywood actress, voice-over artist and preacher, Thelma Chukwunwem, don talk say no producer or director fit ever open mouth talk say dem sleep with am — even after 31 years…
Posted by P Light May 24, 2025

Posts pagination

Previous page 1 … 17 18 19 20 21 … 38 Next page

Recent Posts

  • Reality TV star, Phyna, don beg sanitary pad makers well-well
  • Dem ban guests make dem no wear white or cream go Davido and Chioma wedding
  • Charly Boy Bus Stop don change name to Olamide (Baddo) Bus Stop
  • House wey Pastor Robert Shinn co-own, the same pastor wey dem link to the “TikTok Dance Cult”, don turn target for s3x trafficking wahala as police carry warrant go there Friday morning, na wetin TMZ talk be that.
  • former Ekiti state governor, Ayo fayose don talk say Nigerians na only when pesin die dem dey praise am.

Recent Comments

  1. Gideon on Actress Chioma Chukwuka Akpotha’s AMVCA win sparks message on unity from colleague, Jide Awobona
  2. Gideon on I dey expect more politicians go waka enter APC – Tinubu
  3. Gideon on One strange thing don shele as them say cultist don kpai one guy when just finish university for Bayelsa oo… E pain people o
  4. Gaff on Actress Chioma Chukwuka Akpotha’s AMVCA win sparks message on unity from colleague, Jide Awobona

Categories

  • Admissions and School
  • Amebor
  • Categorised
  • Entertainment
  • International
  • News
  • Politics
  • Sports
  • Uncategorized

Copyright 2025 — Amebor United. All rights reserved.
Scroll to Top