Skip to content
Amebor United Amebor United

News, Job and Oppotunities,Events, Entertainment, Inspiration and Amebor

  • Home
  • About
  • Activities
  • Checkout
  • Destination
  • Enquiry Thank You Page
  • Jobs and Opportunities
  • My Account
  • My account
  • Terms and Conditions
  • Thank You
  • Travellers Information
  • Trip Search Result
  • Trip Types
  • Wishlist
  • WP Travel Engine Cart
  • WP Travel Engine Checkout
  • facebook.com
  • twitter.com
  • t.me
  • instagram.com
  • youtube.com
Subscribe

Year: 2025

  • Home
  • 2025
  • Page 37
One Woman person when dey act film for nigeria don talk why she dey sleep for church for like 6 solid years now o.. kia she marry Church neh abi pastor own am something? Make una read am below
Posted inUncategorized

One Woman person when dey act film for nigeria don talk why she dey sleep for church for like 6 solid years now o.. kia she marry Church neh abi pastor own am something? Make una read am below

Veteran Nollywood Actress Jumoke George Don Cry Out: "I Don Dey Live For Church for 6 Years, My Pikin Still Lost" Veteran Nollywood actress Jumoke George don open up for…
Posted by Amebor United May 14, 2025
Court don las las yan somthing about the kpiaing and thiefing teachers when them carry people go hide for River state
Posted inUncategorized

Court don las las yan somthing about the kpiaing and thiefing teachers when them carry people go hide for River state

One Rivers State High Court wey dey Port Harcourt don remand four people for correctional centre because of how dem kidnap and k!ll one retired headteacher. Di suspects — Emmanuel…
Posted by Amebor United May 14, 2025
Fighting and aguement no good ooo see Wahala…..Person don kpai ontop fight
Posted inUncategorized

Fighting and aguement no good ooo see Wahala…..Person don kpai ontop fight

One 46-year-old man wey dem dey call Philip Ogbuehi don enter police hand because of how one man kpai after dem drag road matter for one lounge wey dey Ogidan…
Posted by Amebor United May 14, 2025
Good news when don shele from one atress for america na him show below
Posted inAmebor

Good news when don shele from one atress for america na him show below

Amber Heard don announce say she don born twins for one Instagram post wey she share on Mother’s Day for America. Di American actress talk say she welcome her pikin…
Posted by Amebor United May 13, 2025
Omo see wahala when dey happen for Ondo state when be Akure
Posted inUncategorized

Omo see wahala when dey happen for Ondo state when be Akure

Una hear say gunmen don kidnap one Hon. Nelson Adepoyigi, wey be chairman of APC for Ward 5, Ifon, Ondo State. Dem abduct am for around 10pm Monday, May 12,…
Posted by Amebor United May 13, 2025
How e take see am?
Posted inUncategorized

John Cena, that person when sabi fight and when dey always use that talk “you cant see me” don talk something after one sickness see am oo. make una read how the seckness take see person when people no dey fit see for down below…

John Cena tok say, "My pikin, make una listen. I get skin cancer two times, an' dat one change my life. Dem tell me say I get melanoma, an' I…
Posted by Amebor United May 13, 2025
Any man wey dey fear or feel small because of your achievement as woman, no suppose even near you for marriage talk at all….
Posted inUncategorized

Any man wey dey fear or feel small because of your achievement as woman, no suppose even near you for marriage talk at all….

A Nigga guy when em name be Nkwocha Tochukwu, don yan this big matter say any man wey dey fear or feel threatened by woman success and achievement no suppose…
Posted by Amebor United May 11, 2025
Na Fear? What dey happen to Putin wen be Russian presido now?
Posted inUncategorized

Na Fear? What dey happen to Putin wen be Russian presido now?

Putin don talk say e ready to yarn with Ukraine face-to-face, especially after Trump and some European leaders begin dey put pressure and threaten say make peace quick or dem…
Posted by Amebor United May 11, 2025
Wahala don jam network oooo… Keke maruwa don nak kpai one ojuju and the ojuju calaba don follow there go meet the real old fathers o…. How take happened?
Posted inUncategorized

Wahala don jam network oooo… Keke maruwa don nak kpai one ojuju and the ojuju calaba don follow there go meet the real old fathers o…. How take happened?

Lorem Ipsum has been the industry's standard dummy text ever since the 1500s.
Posted by Amebor United May 11, 2025
tari royal family wan dash U.S. President Donald Trump one luxury Boeing 747-800
Posted inUncategorized

tari royal family wan dash U.S. President Donald Trump one luxury Boeing 747-800

Dem talk say di Qatari royal family wan dash U.S. President Donald Trump one luxury Boeing 747-800 aircraft wey dem estimate say e worth around $400 million. Based on wetin…
Posted by Amebor United May 11, 2025

Posts pagination

Previous page 1 … 35 36 37 38 Next page

Recent Posts

  • Reality TV star, Phyna, don beg sanitary pad makers well-well
  • Dem ban guests make dem no wear white or cream go Davido and Chioma wedding
  • Charly Boy Bus Stop don change name to Olamide (Baddo) Bus Stop
  • House wey Pastor Robert Shinn co-own, the same pastor wey dem link to the “TikTok Dance Cult”, don turn target for s3x trafficking wahala as police carry warrant go there Friday morning, na wetin TMZ talk be that.
  • former Ekiti state governor, Ayo fayose don talk say Nigerians na only when pesin die dem dey praise am.

Recent Comments

  1. Gideon on Actress Chioma Chukwuka Akpotha’s AMVCA win sparks message on unity from colleague, Jide Awobona
  2. Gideon on I dey expect more politicians go waka enter APC – Tinubu
  3. Gideon on One strange thing don shele as them say cultist don kpai one guy when just finish university for Bayelsa oo… E pain people o
  4. Gaff on Actress Chioma Chukwuka Akpotha’s AMVCA win sparks message on unity from colleague, Jide Awobona

Categories

  • Admissions and School
  • Amebor
  • Categorised
  • Entertainment
  • International
  • News
  • Politics
  • Sports
  • Uncategorized

Copyright 2025 — Amebor United. All rights reserved.
Scroll to Top