Skip to content
Amebor United Amebor United

News, Job and Oppotunities,Events, Entertainment, Inspiration and Amebor

  • Home
  • About Us
  • Contact Us
  • Jobs and Opportunities
  • Privacy Policy
  • Terms and Conditions
  • facebook.com
  • twitter.com
  • t.me
  • instagram.com
  • youtube.com
Subscribe

Year: 2025

Home » Archives for 2025 » Page 6
kwara ppolice don arrest 17_ year old boy wey stab him papa side chick to death
Posted inNews

kwara ppolice don arrest 17_ year old boy wey stab him papa side chick to death

Kwara State Police Command don arrest one 17-year-old boy wey dem call Malik, wey dem say allegedly stab him papa girlfriend, Mrs Falilat Yusuf, wey people sabi as Iya Ganiyat,…
Posted by P Light June 18, 2025
Gas explosion don kill husband, wife and dia daughter for Delta
Posted inNews

Gas explosion don kill husband, wife and dia daughter for Delta

One family of three don sadly die after gas explode for dia house wey dey Warri, Delta State. Di incident happen on May 30, 2025, as di family dey prepare…
Posted by P Light June 18, 2025
Air India flight wey suppose go London don cancel because of technical wahala – days after Dreamliner crash wey k!ll 241 people
Posted inInternational

Air India flight wey suppose go London don cancel because of technical wahala – days after Dreamliner crash wey k!ll 241 people

Another Air India flight from Ahmedabad go London don cancel again because of technical problem – just few days after Flight AI171 crash shortly after e take off, wey k!ll…
Posted by Amebor United June 17, 2025
People wey dem suspect say na bike thief don k!ll Okada rider, carry him motorcycle for Makurdi
Posted inNews

People wey dem suspect say na bike thief don k!ll Okada rider, carry him motorcycle for Makurdi

Dem suspect say some motorcycle snatchers don k!ll one Okada man wey dem identify as Joseph Abeegye for Makurdi, Benue State. Di incident happen for Nyesom Wike Street on Monday…
Posted by Amebor United June 17, 2025
Presido aide, Segun Dada, don respond afta Nigerians blast Tinubu say him talk say he go clear him schedule go visit Benue people
Posted inPolitics

Presido aide, Segun Dada, don respond afta Nigerians blast Tinubu say him talk say he go clear him schedule go visit Benue people

Nigerians don blast President Tinubu because of one statement wey him make say him go clear him schedule to visit Benue state. Tinubu bin talk on Monday, June 16, say…
Posted by Amebor United June 17, 2025
Russia fire over 440 drones and 32 missiles, kill at least 15 people for heavy attack on Ukraine
Posted inInternational

Russia fire over 440 drones and 32 missiles, kill at least 15 people for heavy attack on Ukraine

Russia don launch one of di worst attack wey dem don do for Ukraine in recent time. Dem fire over 440 drones and 32 missiles across di country, na wetin…
Posted by Amebor United June 17, 2025
Dis kain way wey government dey fail to protect people and no dey hold killers accountable don give these attackers mind” – CAN blast Federal Government over Benue k!llings
Posted inNews

Dis kain way wey government dey fail to protect people and no dey hold killers accountable don give these attackers mind” – CAN blast Federal Government over Benue k!llings

The Christian Association of Nigeria (CAN) don para for Federal Government say dem no dey do anything serious about the Benue killings wey don claim over 200 lives. CAN say…
Posted by Amebor United June 16, 2025
Soldiers don catch bandit wey wear army uniform, recover gun for Kaduna and Plateau
Posted inNews

Soldiers don catch bandit wey wear army uniform, recover gun for Kaduna and Plateau

Soldiers wey dey work under 3 Division and Operation Safe Haven don catch one man wey dem suspect say be bandit, as him dey wear soldier camouflage uniform for Kaduna…
Posted by Amebor United June 16, 2025
“Government gats do wetin dem suppose do or people go begin defend themselves” – David Mark
Posted inPolitics

“Government gats do wetin dem suppose do or people go begin defend themselves” – David Mark

Former Senate President David Mark don warn say if government no fit stop the attacks wey dey happen for Benue State, the people no go get choice than to defend…
Posted by Amebor United June 16, 2025
I go clear my schedule to visit Benue people on Wednesday – President Tinubu
Posted inPolitics

I go clear my schedule to visit Benue people on Wednesday – President Tinubu

President Bola Tinubu don shift him official waka wey suppose carry am go Kaduna State, say instead, na Benue he go visit on Wednesday, June 18, 2025. According to wetin…
Posted by Amebor United June 16, 2025

Posts pagination

Previous page 1 … 4 5 6 7 8 … 38 Next page

Recent Posts

  • Trump Criticizes Obama Over Iran Deal, Claims Iranian Leaders Mocked Former U.S. President
  • Suspected Boko Haram Collaborator Arrested in Borno as Security Forces Intensify Crackdown
  • Court Rejects Fresh Suit Against ADC and Aregbesola
  • Trump Warns Iran Deal Is ‘Not Final’ Ahead of Planned Signing in Switzerland
  • Study in Germany: Explore World-Class Education Opportunities with Berlin School of Business and Innovation (BSBI)

Recent Comments

  1. Gideon on Actress Chioma Chukwuka Akpotha’s AMVCA win sparks message on unity from colleague, Jide Awobona
  2. Gideon on I dey expect more politicians go waka enter APC – Tinubu
  3. Gideon on One strange thing don shele as them say cultist don kpai one guy when just finish university for Bayelsa oo… E pain people o
  4. Gaff on Actress Chioma Chukwuka Akpotha’s AMVCA win sparks message on unity from colleague, Jide Awobona

Categories

  • Admissions and School
  • Amebor
  • Categorised
  • Entertainment
  • International
  • News
  • Politics
  • Sports
  • Uncategorized

Copyright 2026 — Amebor United. All rights reserved.
Scroll to Top