Content creator Mark Angel don respond afta dem tell am say di Indian woman wey e dey show for social media fit dey eye im money

Content creator Mark Angel don respond afta dem tell am say di Indian woman wey e dey show for social media fit dey eye im money


Content creator Mark Angel don finally talk on top di tori wey some people dey talk say di Indian woman wey e dey flaunt up and down fit dey follow am because of money.

Mark don dey post di woman steady for him social media, dey call her sweet-sweet names.

But afta him post another picture of di babe again, one person come ask am: "How you take know say she no dey follow you because of your money?"

Mark Angel come reply: "Because she get money pass me. No worry, I sure well-well."

Screenshot_20250609_151841_Facebook_1749481684
Screenshot_20250609_151859_Facebook_1749481670

Comments

No comments yet. Why don’t you start the discussion?

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *