Actress Shaffy Bello don encourage young women make dem try improve their lives. She talk this one when she appear for The Morayo Show.
The actress say if woman wan do ashawo work, make she do am well. She still talk say she no dey judge anybody. But she advise women wey dey that kind life make dem no remain there forever.
She say she know say some girls dey do am because dem need take care of their parents and sponsor their loved ones for school.
“I understand una my darlings,” she talk. “But no stay there.”