Kill herself..haba na so one woman been wan kill herself for Benue makurdi o… Say na rat medicine she been wan drink..na so them help as save herself o..full tory dey down…

Kill herself..haba na so one woman been wan kill herself for Benue makurdi o… Say na rat medicine she been wan drink..na so them help as save herself o..full tory dey down…

One woman wey dem never sabi her name don allegedly try end her life for Benue State by drink rat poison.

According to one Facebook user, Mary David Lubem, di thing happen for Wurukum market for Makurdi on Thursday, May 15, 2025.

She talk say one good Samaritan quick show face, rush go bring palm oil, and force am give di woman to calm di pain wey she dey feel.

“Shebi na just now now for Wurukum Market here for Makurdi, one woman drink rat poi...son. Na one God-sent person see her, run go buy palm oil, come force her to drink am. See di woman picture below. Make we dey gentle with people wey dey around us, help where help dey needed. People dey pass through plenty wahala these days. Make God meet all of us for where we need am,” she write.

p4_1747343091
p3_1747343065
p4_1747343091

Comments

No comments yet. Why don’t you start the discussion?

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *