London-based Ugandan model Eva Apio don talk about di rumour say she dey date Nigerian singer Asake.
As she reply one Twitter person wey call her Asake babe, Apio yan say, "I no ever be him babe."
Dis one dey come after people don dey reason say dem two dey together because dem don show face for public together, even for Paris Fashion Week.
See di tweet below...

