Posted inUncategorized
Court don las las yan somthing about the kpiaing and thiefing teachers when them carry people go hide for River state
One Rivers State High Court wey dey Port Harcourt don remand four people for correctional centre because of how dem kidnap and k!ll one retired headteacher. Di suspects — Emmanuel…









