Reality TV star, Phyna, don beg sanitary pad makersReality TV star, Phyna, don use her mind beg people wey dey produce sanitary pad. For post wey she drop for X,…
Dem don ban guests make dem no wear white or cream go Davido and Chioma wedding. Dis order dey inside di wedding invite wey dem send give di people wey…
Bariga Local Council Development Area (LCDA) for Lagos don officially change the name of the popular Charly Boy Bus Stop to Baddo Bus Stop, to honour popular Nigerian rapper, Olamide…
El Monte Police Department don confirm say their SWAT team follow U.S. Postal Service and FBI serve the warrant for one house wey dey Tujunga area for Los Angeles. The…
For one fresh interview with Channels TV, Fayose talk say he no go follow people wey dey hail late President Muhammadu Buhari government because he no be fan at all.…
Di National Assembly don finally carry di long-await tax reform bills go give President Bola Ahmed Tinubu make im sign am into law. Senator Yemi Adaramodu (APC, Ekiti South), wey…
One strong wind wey blow for Bunkure Local Government Area for Kano State don cause serious wahala. Di windstorm destroy plenty houses for different villages and make many people run…
Di 76-year-old Ugandan professor wey still be vice chancellor for di private university wey im help start, don marry Shubaiha, wey be 36 years old, for 15 years. Wahala start…
For evening of June 17, some workmen dey cut grass for big road for Makurdi, dey prepare for President Bola Tinubu visit to Benue State. Tinubu don announce say he…
One South African prophet, Overflow Dube, don talk say husband or wife wey dey always wake their partner for midnight sɛx but no dey do same for prayer, na same…