Posted inAdmissions and School
Aisha Yusuf don write one strong Tok for him page o.. I no fit talk am all make una see what she Write o concerning our president and education Oga.
Activist wey dem dey call Aisha Yesufu don talk say if Nigeria get correct President, Minister of Education wey be Tunji Alausa for don lose him work by now, because…

