Skip to content
Amebor United Amebor United

News, Job and Oppotunities,Events, Entertainment, Inspiration and Amebor

  • Home
  • About Us
  • Contact Us
  • Jobs and Opportunities
  • Privacy Policy
  • facebook.com
  • twitter.com
  • t.me
  • instagram.com
  • youtube.com
Subscribe

Entertainment

Home » Entertainment » Page 2
“Ya papa go dey very proud” — Kris Jenner write emotional message as Kim Kardashian finish law school
Posted inEntertainment

“Ya papa go dey very proud” — Kris Jenner write emotional message as Kim Kardashian finish law school

Na big proud and emotional moment for Kris Jenner as she watch her pikin, Kim Kardashian, finally finish law school after six years of serious wahala and hard work. For…
Posted by Amebor United May 28, 2025
Joy dey wey dey follow when person go solo” – Mr P of P-Square talk about di group wahala
Posted inEntertainment

Joy dey wey dey follow when person go solo” – Mr P of P-Square talk about di group wahala

Nigerian musician wey dem sabi as Peter Okoye, aka Mr P, don talk about how e and im twin brother plus music partner, Paul Okoye (Rudeboy), waka go their separate…
Posted by Amebor United May 24, 2025
Young Thug call Kid Cudi ‘rat’ say e testify for Diddy trial
Posted inEntertainment

Young Thug call Kid Cudi ‘rat’ say e testify for Diddy trial

American rapper wey dem dey call Young Thug don drag Kid Cudi for public, call am “rat” because say Cudi testify against Diddy for the sex trafficking case wey still…
Posted by Amebor United May 23, 2025
NBC Anchor Sheinelle Jones Husband, Uche Ojeh, Don Die at Age 45 After Brain Cancer Wahala
Posted inEntertainment

NBC Anchor Sheinelle Jones Husband, Uche Ojeh, Don Die at Age 45 After Brain Cancer Wahala

NBC Today show co-host Sheinelle Jones dey mourn her husband, Uche Ojeh, wey don die at age 45 after e fight strong battle with glioblastoma — one serious and wicked…
Posted by Amebor United May 23, 2025
Celebrity makeup artist tok wetin she remember wen Cassie get swollen eye, busted lip afta fight wit Diddy – Pidgin Translation
Posted inEntertainment

Celebrity makeup artist tok wetin she remember wen Cassie get swollen eye, busted lip afta fight wit Diddy – Pidgin Translation

Celebrity makeup artist, Mylah Morales don testify for New York court about one serious gbege wey happen for 2010 wey involve music oga Sean “Diddy” Combs and im babe that…
Posted by Amebor United May 23, 2025
Actor Jeremy Renner yarn how e feel one kind peaceful joy wey near-death give am
Posted inEntertainment

Actor Jeremy Renner yarn how e feel one kind peaceful joy wey near-death give am

Hollywood actor Jeremy Renner nearly kpai on New Year’s Day 2023 after snow plow jam am for near him house for Nevada — and e talk say e no too…
Posted by Amebor United May 23, 2025
Diddy: executive assistant don drop one bombshell ontop Diddy head say na him dey settle cases whan him face sometimes..
Posted inAmebor Entertainment

Diddy: executive assistant don drop one bombshell ontop Diddy head say na him dey settle cases whan him face sometimes..

Sean "Diddy" Combs former personal assistant, George Kaplan, still dey give him testimony for court Thursday morning for the federal court case wey dey go on for New York City.…
Posted by Amebor United May 22, 2025
American musician, Chris Brown don get bail for London court after dem charge am say e do “unprovoked attack” for nightclub for 2023.
Posted inEntertainment

American musician, Chris Brown don get bail for London court after dem charge am say e do “unprovoked attack” for nightclub for 2023.

One London judge release Chris Brown on bail wey reach £5 million on Wednesday, May 21, according to wetin Reuters talk. Di “Forever” singer gatz drop him passport anytime e…
Posted by Amebor United May 22, 2025
Rapper Meek Mill dm from big bomb o ontop Diddy head o… this one na betrayal or truth?
Posted inEntertainment

Rapper Meek Mill dm from big bomb o ontop Diddy head o… this one na betrayal or truth?

Rapper Meek Mill don finally talk for public about di federal court matter wey dey involve Sean “Diddy” Combs, and e don bring back Lil Rod court case come limelight…
Posted by Amebor United May 22, 2025
One actress don talk on how to maintain good shape and na what dey make her look sweet 16.. Tory dey down..
Posted inEntertainment

One actress don talk on how to maintain good shape and na what dey make her look sweet 16.. Tory dey down..

74-year-old British actress Jane Seymour tok say di secret to her fine body wey no dey show age no be strict diet or weight loss medicine like Ozempic—but na just…
Posted by Amebor United May 22, 2025

Posts pagination

Previous page 1 2 3 Next page

Recent Posts

  • Three Chinese Nationals, Several Nigerians Arrested Over Alleged Illegal Mining in Nasarawa
  • China Visa Application Process for Nigerian Business Owners: Complete Guide to Travelling for Trade and Investment
  • Six People Killed as Gas Truck Explodes at Army Checkpoint Along Kogi Highway
  • Kim Kardashian and Kris Jenner Mourn the Tragic Death of Longtime Bodyguard Mason Haynes
  • 93% of Nigerian Inmates Are State Offenders, Many Should Not Be in Prison – Interior Minister Tunji-Ojo

Recent Comments

  1. Gideon on Actress Chioma Chukwuka Akpotha’s AMVCA win sparks message on unity from colleague, Jide Awobona
  2. Gideon on I dey expect more politicians go waka enter APC – Tinubu
  3. Gideon on One strange thing don shele as them say cultist don kpai one guy when just finish university for Bayelsa oo… E pain people o
  4. Gaff on Actress Chioma Chukwuka Akpotha’s AMVCA win sparks message on unity from colleague, Jide Awobona

Categories

  • Admissions and School
  • Amebor
  • Categorised
  • Entertainment
  • International
  • News
  • Politics
  • Sports
  • Uncategorized

Copyright 2026 — Amebor United. All rights reserved.
Scroll to Top