Skip to content
Amebor United Amebor United

News, Job and Oppotunities,Events, Entertainment, Inspiration and Amebor

  • Home
  • About Us
  • Contact Us
  • Jobs and Opportunities
  • Privacy Policy
  • facebook.com
  • twitter.com
  • t.me
  • instagram.com
  • youtube.com
Subscribe

International

Home » International » Page 8
American media businessman and Barstool Sports founder, Dave Portnoy, don cause online wahala after him open up for one interview with Shannon Sharpe for the Club Shay Shay podcast.
Posted inInternational

American media businessman and Barstool Sports founder, Dave Portnoy, don cause online wahala after him open up for one interview with Shannon Sharpe for the Club Shay Shay podcast.

For the talk, Portnoy confirm say him ex-wife still get access to him bank account. Him talk say he trust her die. “She dey there when we no fit buy…
Posted by Amebor United May 20, 2025
Small children don dey turn to bad pikins ooo…see what one small boy do for outside country…
Posted inInternational

Small children don dey turn to bad pikins ooo…see what one small boy do for outside country…

Na small boy wey dey 12 years old dem catch with gun inside im backpack for one middle school for Brooklyn on Monday morning, May 19, na wetin police and…
Posted by Amebor United May 20, 2025
New photo wey shock people show Cassie Ventura injury from wetin her ex-boyfriend Diddy do her
Posted inInternational

New photo wey shock people show Cassie Ventura injury from wetin her ex-boyfriend Diddy do her

New photo wey dem release on Monday show how Cassie Ventura body take suffer serious injury after her ex-boyfriend, Sean “Diddy” Combs, allegedly beat her. Plenty photo wey court show…
Posted by Amebor United May 20, 2025
Cancer: na wa o. formal present of USA don talk something like say he don get cancer..
Posted inInternational

Cancer: na wa o. formal present of USA don talk something like say he don get cancer..

Former President Joe Biden don thank people on Monday, May 19, for the plenty support wey him and him family don receive after dem announce say dem diagnose am with…
Posted by Amebor United May 19, 2025
Wahala for jungle as them send the husband of one person when dey  show for TV back to em papa country for Mexico… This na the full story dey down…
Posted inInternational

Wahala for jungle as them send the husband of one person when dey show for TV back to em papa country for Mexico… This na the full story dey down…

Jorge Marquez Flores, wey be di husband of “Tiger King” star Joe Exotic, don dey deport go Mexico afta dem release am from prison for Texas, according to wetin TMZ…
Posted by P Light May 18, 2025
Hand don catch am..99days na for thief,1day for…. Oya see the main story below as them don gbab one 26year old person for India sake of say she do bad acts there…
Posted inInternational

Hand don catch am..99days na for thief,1day for…. Oya see the main story below as them don gbab one 26year old person for India sake of say she do bad acts there…

One 26-year-old Nigerian woman wey her name na Rita Fati Kurebewei don dey under arrest for India, for Palghar district inside Maharashtra state, as police talk on Saturday, May 17.…
Posted by Amebor United May 18, 2025
New update don come for the Gaza when still dey happen oooo its like them wan sitdown reason mata together o…..
Posted inInternational

New update don come for the Gaza when still dey happen oooo its like them wan sitdown reason mata together o…..

Wetin Happen: Taher al-Nounou, adviser to Hamas leader, tell BBC say negotiations don start for Doha, Qatar on Saturday. E say both sides no put any condition before dem begin…
Posted by Amebor United May 17, 2025

Posts pagination

Previous page 1 … 6 7 8

Recent Posts

  • Three Chinese Nationals, Several Nigerians Arrested Over Alleged Illegal Mining in Nasarawa
  • China Visa Application Process for Nigerian Business Owners: Complete Guide to Travelling for Trade and Investment
  • Six People Killed as Gas Truck Explodes at Army Checkpoint Along Kogi Highway
  • Kim Kardashian and Kris Jenner Mourn the Tragic Death of Longtime Bodyguard Mason Haynes
  • 93% of Nigerian Inmates Are State Offenders, Many Should Not Be in Prison – Interior Minister Tunji-Ojo

Recent Comments

  1. Gideon on Actress Chioma Chukwuka Akpotha’s AMVCA win sparks message on unity from colleague, Jide Awobona
  2. Gideon on I dey expect more politicians go waka enter APC – Tinubu
  3. Gideon on One strange thing don shele as them say cultist don kpai one guy when just finish university for Bayelsa oo… E pain people o
  4. Gaff on Actress Chioma Chukwuka Akpotha’s AMVCA win sparks message on unity from colleague, Jide Awobona

Categories

  • Admissions and School
  • Amebor
  • Categorised
  • Entertainment
  • International
  • News
  • Politics
  • Sports
  • Uncategorized

Copyright 2026 — Amebor United. All rights reserved.
Scroll to Top