Skip to content
Amebor United Amebor United

News, Job and Oppotunities,Events, Entertainment, Inspiration and Amebor

  • Home
  • About
  • Activities
  • Checkout
  • Destination
  • Enquiry Thank You Page
  • Jobs and Opportunities
  • My Account
  • My account
  • Terms and Conditions
  • Thank You
  • Travellers Information
  • Trip Search Result
  • Trip Types
  • Wishlist
  • WP Travel Engine Cart
  • WP Travel Engine Checkout
  • facebook.com
  • twitter.com
  • t.me
  • instagram.com
  • youtube.com
Subscribe

News

  • Home
  • News
  • Page 10
About three olodé na him we dey hear people when look like Boko Haram don kpai for one community for adamawa state and they also burn burn houses… Na some of the pictures dey below..
Posted inNews

About three olodé na him we dey hear people when look like Boko Haram don kpai for one community for adamawa state and they also burn burn houses… Na some of the pictures dey below..

Suspected Boko Haram people don attack Kulda community wey dey Hong Local Government Area for Adamawa State. Dem k!ll three members of Civilian Joint Task Force (CJTF) and burn many…
Posted by Amebor United May 18, 2025
Osun State Gov, Adeleke, Don Order Review for Aduramigba Road Project After Residents Protest Say Work Wey Dem Do No Make Sense
Posted inNews

Osun State Gov, Adeleke, Don Order Review for Aduramigba Road Project After Residents Protest Say Work Wey Dem Do No Make Sense

Osun State Gov, Adeleke, Don Order Review for Aduramigba Road Project After Residents Protest Say Work Wey Dem Do No Make Sense Governor Ademola Adeleke of Osun State don order…
Posted by Amebor United May 17, 2025
The minister of interior don drop one latest update for some kind things o…na them dey below….
Posted inNews

The minister of interior don drop one latest update for some kind things o…na them dey below….

Interior Ministry Don Launch New Online Platform for Citizenship, Business Services for Nigeria The Ministry of Interior don launch one new online platform wey go make application and processing of…
Posted by Amebor United May 17, 2025
Good people dey oo as one group doin join hand give one small pikin Keke maruwa make e dey use Hussle sake of say e dey disabled…
Posted inNews

Good people dey oo as one group doin join hand give one small pikin Keke maruwa make e dey use Hussle sake of say e dey disabled…

Hope don finally shine for 12-year-old Sadisu Ali, one young boy wey dey live with disability. Arewa PUNCH report say Sadisu go soon start school as one local NGO for…
Posted by Amebor United May 16, 2025
Formal Vice president don Yan one better Tok concern the action of Boko Haram…
Posted inNews

Formal Vice president don Yan one better Tok concern the action of Boko Haram…

Former Vice President Atiku Abubakar don talk say na former President Olusegun Obasanjo quick quick take end Boko Haram wahala when dem first show face for dia time. Atiku yarn…
Posted by Amebor United May 16, 2025
Death everywhere.. this na sad news as Papa and pikin with bright future just kpai like that o….chai
Posted inNews

Death everywhere.. this na sad news as Papa and pikin with bright future just kpai like that o….chai

One papa and im teenage daughter don lose their life for one motor accident wey happen for Enugu-Port Harcourt Expressway, near Amibo Ubakala for Abia State. Di accident happen on…
Posted by Amebor United May 16, 2025
Kill herself..haba na so one woman been wan kill herself for Benue makurdi o… Say na rat medicine she been wan drink..na so them help as save herself o..full tory dey down…
Posted inNews

Kill herself..haba na so one woman been wan kill herself for Benue makurdi o… Say na rat medicine she been wan drink..na so them help as save herself o..full tory dey down…

One woman wey dem never sabi her name don allegedly try end her life for Benue State by drink rat poison. According to one Facebook user, Mary David Lubem, di…
Posted by Amebor United May 16, 2025
Nigerian President don chop win oo as the Latest Pope don invite am to come for him inauguration party…
Posted inNews

Nigerian President don chop win oo as the Latest Pope don invite am to come for him inauguration party…

Pope Leo XIV don invite President Tinubu go Rome, Italy, make e attend im inauguration wey go shele on Sunday, May 18. Di ceremony go mark di beginning of Pope…
Posted by Amebor United May 15, 2025
when this killing go stop for God sake..see as suspected headsman just kpia one fine boy o… Him brother come drop one word when just dey pain everyone since that day….
Posted inNews

when this killing go stop for God sake..see as suspected headsman just kpia one fine boy o… Him brother come drop one word when just dey pain everyone since that day….

Dem say suspected herdsmen don k!ll one young man wey dem identify as Iortim Terfa for Benue State. Dem talk say na on Thursday, May 15, 2025, the herdsmen attack…
Posted by Amebor United May 15, 2025
For Akure them say them don re- mand one tictok person for court o and na FRSC run the level o..make una under the full gist for down below…
Posted inNews

For Akure them say them don re- mand one tictok person for court o and na FRSC run the level o..make una under the full gist for down below…

Magistrate Court for Akure, Ondo State don order say make dem remand one TikTok content creator wey im name be Emmanuel Ajibade, for Olokuta Correctional Centre because say dem accuse…
Posted by Amebor United May 15, 2025

Posts pagination

Previous page 1 … 8 9 10 11 12 Next page

Recent Posts

  • Artificial Intelligence Breakthrough in Medical Diagnosis 2024
  • Nigeria Hosts International Tech Summit 2024
  • five Ecwa worshipers wey kidnappers carry comot for kwara, including pastor wife, don die for captivity despite 20m ransom wey family pay
  • Dem don comot two dead body from car wey fall for river in Ibadan
  • Vice President No Go Be Spare Tyre” – Peter Obi Picks Kwankwaso As Running Mate For 2027

Recent Comments

  1. Gideon on Actress Chioma Chukwuka Akpotha’s AMVCA win sparks message on unity from colleague, Jide Awobona
  2. Gideon on I dey expect more politicians go waka enter APC – Tinubu
  3. Gideon on One strange thing don shele as them say cultist don kpai one guy when just finish university for Bayelsa oo… E pain people o
  4. Gaff on Actress Chioma Chukwuka Akpotha’s AMVCA win sparks message on unity from colleague, Jide Awobona

Categories

  • Admissions and School
  • Amebor
  • Categorised
  • Entertainment
  • International
  • News
  • Politics
  • Sports
  • Uncategorized

Copyright 2026 — Amebor United. All rights reserved.
Scroll to Top