Inspector General of Police, Kayode Egbetokun, land for Benue State on Monday, June 16, to see with him own eyes how the security wahala for the state be, after plenty…
Thirteen suspects don escape from police cell after dem break wall for Area Command station for Nasarawa State. Di incident happen on June 14, 2025, around 6:30 in di morning,…
One 36-year-old Nigerian man, Stanley Afaku, don get 10 years prison sentence for armed robbery wey happen for Effia-Nkwanta Regional Hospital for Sekondi, Ghana. Na Sekondi Circuit Court wey Her…
Di Cross River State House of Assembly don suspend di Chairlady of Bekwarra Local Government Area, Theresa Ushie, for three months, based on petition wey members of Bekwarra Legislative Council…
One middle-aged man wey dem identify as Segun Adelere don kpai for inside im motor for New Garage area for Lagos State on Tuesday, June 10. Na people wey dey…
One young Nigerian guy wey dem call Destiny, 19 years old, don kpai for Volta Region area for Ghana after some people beat am to death. Destiny na upcoming artiste…
Kidnappers don release the dead body of one retired Army Major wey him name na Joe Ajayi, after dem collect N10 million ransom for Kogi State. Di retired soldier bin…
Police don arrest 13 people for Kawo area for Kaduna State afta one suspected phone thief k!ll one naval officer, Lt. Commodore M. Buba, on Sunday, June 8. Di spokesperson…
Police don discover human skull and juju items for one ‘church’ wey dem raid for Enugu. Na security people wey the Divisional Police Officer (DPO) of Igbo-Eze South local government…
Di Ikeja Court wey dey handle matter of Sexual Offence and Domestic Violence don sentence one man wey dem identify as Taofik Oladosu to 14 years for prison because say…