Skip to content
Amebor United Amebor United

News, Job and Oppotunities,Events, Entertainment, Inspiration and Amebor

  • Home
  • About
  • Activities
  • Checkout
  • Destination
  • Enquiry Thank You Page
  • Jobs and Opportunities
  • My Account
  • My account
  • Terms and Conditions
  • Thank You
  • Travellers Information
  • Trip Search Result
  • Trip Types
  • Wishlist
  • WP Travel Engine Cart
  • WP Travel Engine Checkout
  • facebook.com
  • twitter.com
  • t.me
  • instagram.com
  • youtube.com
Subscribe

Politics

  • Home
  • Politics
  • Page 2
“Government gats do wetin dem suppose do or people go begin defend themselves” – David Mark
Posted inPolitics

“Government gats do wetin dem suppose do or people go begin defend themselves” – David Mark

Former Senate President David Mark don warn say if government no fit stop the attacks wey dey happen for Benue State, the people no go get choice than to defend…
Posted by Amebor United June 16, 2025
I go clear my schedule to visit Benue people on Wednesday – President Tinubu
Posted inPolitics

I go clear my schedule to visit Benue people on Wednesday – President Tinubu

President Bola Tinubu don shift him official waka wey suppose carry am go Kaduna State, say instead, na Benue he go visit on Wednesday, June 18, 2025. According to wetin…
Posted by Amebor United June 16, 2025
Emefiele Go Face New Court Case Over 753 Illegal Duplex Houses for Abuja
Posted inPolitics

Emefiele Go Face New Court Case Over 753 Illegal Duplex Houses for Abuja

Former Central Bank Governor, Godwin Emefiele, go face new arraignment today June 16 for FCT High Court, before Justice Hallilu, over alleged illegal acquisition of 753 duplexes for Abuja. The…
Posted by Amebor United June 16, 2025
One Catholic Priest Blast Benue Gov Alia Say E Stop Peter Obi from Visiting IDPs but Now Dey Wait for FG to Fight Insecurity
Posted inPolitics

One Catholic Priest Blast Benue Gov Alia Say E Stop Peter Obi from Visiting IDPs but Now Dey Wait for FG to Fight Insecurity

Catholic priest, Fr Kelvin Ugwu, don use social media knock him fellow priest and current Benue State Governor, Fr Hyacinth Alia, say he no gree make Peter Obi visit IDP…
Posted by Amebor United June 16, 2025
Tinubu deny say im stop registration of new political parties
Posted inPolitics

Tinubu deny say im stop registration of new political parties

President Bola Tinubu don deny say im government stop di registration of new political parties or say dem wan turn Nigeria to one-party country. As im dey talk for joint…
Posted by P Light June 12, 2025
Tinubu don turn around years wey federal government neglect Southeast – Umahi
Posted inPolitics

Tinubu don turn around years wey federal government neglect Southeast – Umahi

Minister of Works, David Umahi, don hail President Bola Tinubu say e don bring serious change come Southeast and Nigeria as a whole. As e dey talk during 2025 Sallah…
Posted by Amebor United June 9, 2025
Akwa Ibom Gov, Umo Eno, waka comot PDP enter APC
Posted inPolitics

Akwa Ibom Gov, Umo Eno, waka comot PDP enter APC

Govnor Umo Eno wey dey rule Akwa Ibom State don officially waka comot from Peoples Democratic Party (PDP) enter All Progressives Congress (APC), wey be the party wey dey control…
Posted by Amebor United June 6, 2025
I dey expect more politicians go waka enter APC – Tinubu
Posted inPolitics

I dey expect more politicians go waka enter APC – Tinubu

President Bola Tinubu talk say e dey expect more politicians go waka join di ruling All Progressives Congress (APC) before 2027 general elections. E talk dis one on Thursday, May…
Posted by Amebor United May 23, 2025
APC governors don choose Tinubu as APC only presidential candidate for 2027
Posted inPolitics

APC governors don choose Tinubu as APC only presidential candidate for 2027

APC governors don agree say na only President Bola Ahmed Tinubu go run for president under APC come 2027. Di Progressive Governors Forum (PGF) officially endorse Tinubu as di only…
Posted by P Light May 22, 2025
₦7 Trillion budget wahala show say Nigeria dey run like crime scene – Peter Obi
Posted inNews Politics

₦7 Trillion budget wahala show say Nigeria dey run like crime scene – Peter Obi

Labour Party presidential candidate for 2023 general election, Peter Obi, don condemn wetin he call "wayo wayo" wey dem allegedly put for Nigeria 2025 national budget. He talk say this…
Posted by Amebor United May 22, 2025

Posts pagination

Previous page 1 2 3 Next page

Recent Posts

  • five Ecwa worshipers wey kidnappers carry comot for kwara, including pastor wife, don die for captivity despite 20m ransom wey family pay
  • Dem don comot two dead body from car wey fall for river in Ibadan
  • Vice President No Go Be Spare Tyre” – Peter Obi Picks Kwankwaso As Running Mate For 2027
  • Tragedy hit Nollywood again as actor Patrick Okoye suddenly kpai
  • “I no get time for Gen Z wahala” — Bashir El-Rufai divorce first wife, set to marry another woman

Recent Comments

  1. Gideon on Actress Chioma Chukwuka Akpotha’s AMVCA win sparks message on unity from colleague, Jide Awobona
  2. Gideon on I dey expect more politicians go waka enter APC – Tinubu
  3. Gideon on One strange thing don shele as them say cultist don kpai one guy when just finish university for Bayelsa oo… E pain people o
  4. Gaff on Actress Chioma Chukwuka Akpotha’s AMVCA win sparks message on unity from colleague, Jide Awobona

Categories

  • Admissions and School
  • Amebor
  • Categorised
  • Entertainment
  • International
  • News
  • Politics
  • Sports
  • Uncategorized

Copyright 2026 — Amebor United. All rights reserved.
Scroll to Top