Posted inUncategorized
Them say bad things dey always happen to good people.. this VDM matter just dey plenty this time no be small o does that mean say him be good person?..
Them say Police Don Re-Arraign VeryDarkMan for Court Over Cyberbullying Police for Thursday don carry controversial social media influencer wey dem dey call Martins Otse, wey everybody sabi as VeryDarkMan…









