Skip to content
Amebor United Amebor United

News, Job and Oppotunities,Events, Entertainment, Inspiration and Amebor

  • Home
  • About
  • Activities
  • Checkout
  • Destination
  • Enquiry Thank You Page
  • Jobs and Opportunities
  • My Account
  • My account
  • Terms and Conditions
  • Thank You
  • Travellers Information
  • Trip Search Result
  • Trip Types
  • Wishlist
  • WP Travel Engine Cart
  • WP Travel Engine Checkout
  • facebook.com
  • twitter.com
  • t.me
  • instagram.com
  • youtube.com
Subscribe

Day: June 16, 2025

  • Home
  • 2025
  • June
  • 16
Dis kain way wey government dey fail to protect people and no dey hold killers accountable don give these attackers mind” – CAN blast Federal Government over Benue k!llings
Posted inNews

Dis kain way wey government dey fail to protect people and no dey hold killers accountable don give these attackers mind” – CAN blast Federal Government over Benue k!llings

The Christian Association of Nigeria (CAN) don para for Federal Government say dem no dey do anything serious about the Benue killings wey don claim over 200 lives. CAN say…
Posted by Amebor United June 16, 2025
Soldiers don catch bandit wey wear army uniform, recover gun for Kaduna and Plateau
Posted inNews

Soldiers don catch bandit wey wear army uniform, recover gun for Kaduna and Plateau

Soldiers wey dey work under 3 Division and Operation Safe Haven don catch one man wey dem suspect say be bandit, as him dey wear soldier camouflage uniform for Kaduna…
Posted by Amebor United June 16, 2025
“Government gats do wetin dem suppose do or people go begin defend themselves” – David Mark
Posted inPolitics

“Government gats do wetin dem suppose do or people go begin defend themselves” – David Mark

Former Senate President David Mark don warn say if government no fit stop the attacks wey dey happen for Benue State, the people no go get choice than to defend…
Posted by Amebor United June 16, 2025
I go clear my schedule to visit Benue people on Wednesday – President Tinubu
Posted inPolitics

I go clear my schedule to visit Benue people on Wednesday – President Tinubu

President Bola Tinubu don shift him official waka wey suppose carry am go Kaduna State, say instead, na Benue he go visit on Wednesday, June 18, 2025. According to wetin…
Posted by Amebor United June 16, 2025
“Yahoo boys don bring us national disgrace – Dem dey wash money for politicians” – EFCC oga, Ola Olukoyede talk
Posted inNews

“Yahoo boys don bring us national disgrace – Dem dey wash money for politicians” – EFCC oga, Ola Olukoyede talk

Chairman of Economic and Financial Crimes Commission (EFCC), Ola Olukoyede, don talk say all these internet fraudsters wey people dey call "Yahoo boys" don bring big shame to Nigeria. Him…
Posted by Amebor United June 16, 2025
Atalanta dey ask for €50m to sell Ademola Lookman
Posted inSports

Atalanta dey ask for €50m to sell Ademola Lookman

Club wey dey for Italy, Atalanta, don put €50 million price tag on their Nigerian winger, Ademola Lookman, as Napoli show interest to carry am go this summer. New Napoli…
Posted by Amebor United June 16, 2025
Even for death, you still show face” – Mohbad wife, Wunmi, drop posthumous Father’s Day message
Posted inEntertainment

Even for death, you still show face” – Mohbad wife, Wunmi, drop posthumous Father’s Day message

Wunmi, wey be wife of late singer Mohbad, don carry go social media on Sunday, June 15, to celebrate am for 2025 Father’s Day. For her message, she talk say…
Posted by Amebor United June 16, 2025
Sad news o as Plenty People Wound as Church Collapse for Taraba
Posted inNews

Sad news o as Plenty People Wound as Church Collapse for Taraba

One church building for Taraba State don collapse, injure many people wey come worship. Di church, United Methodist Church Nigeria (UMCN), dey behind police station for Jantaro community, inside Mutum-Biyu…
Posted by Amebor United June 16, 2025
Ebonyi Court Don Sentence Man to Die for Kill 18-Year-Old Boy Wey Talk Say Dem Get Homosexual Relationship
Posted inNews

Ebonyi Court Don Sentence Man to Die for Kill 18-Year-Old Boy Wey Talk Say Dem Get Homosexual Relationship

One court for Izzi, wey dey Abakaliki – Ebonyi State capital – don sentence one 30-year-old man, Boniface Abraham Edigbo, to death by hanging after e k!ll one 18-year-old boy…
Posted by Amebor United June 16, 2025
‘One-Way’ Driver Kill Keke Rider for Badagry, Run Leave Scene
Posted inNews

‘One-Way’ Driver Kill Keke Rider for Badagry, Run Leave Scene

One commercial keke rider don die after one SUV driver wey dey drive one-way jam am head-on for Badagry Expressway, Lagos. According to Olalekan Bakare-Oki, General Manager of LASTMA (Lagos…
Posted by Amebor United June 16, 2025

Posts pagination

1 2 3 Next page

Recent Posts

  • five Ecwa worshipers wey kidnappers carry comot for kwara, including pastor wife, don die for captivity despite 20m ransom wey family pay
  • Dem don comot two dead body from car wey fall for river in Ibadan
  • Vice President No Go Be Spare Tyre” – Peter Obi Picks Kwankwaso As Running Mate For 2027
  • Tragedy hit Nollywood again as actor Patrick Okoye suddenly kpai
  • “I no get time for Gen Z wahala” — Bashir El-Rufai divorce first wife, set to marry another woman

Recent Comments

  1. Gideon on Actress Chioma Chukwuka Akpotha’s AMVCA win sparks message on unity from colleague, Jide Awobona
  2. Gideon on I dey expect more politicians go waka enter APC – Tinubu
  3. Gideon on One strange thing don shele as them say cultist don kpai one guy when just finish university for Bayelsa oo… E pain people o
  4. Gaff on Actress Chioma Chukwuka Akpotha’s AMVCA win sparks message on unity from colleague, Jide Awobona

Categories

  • Admissions and School
  • Amebor
  • Categorised
  • Entertainment
  • International
  • News
  • Politics
  • Sports
  • Uncategorized

Copyright 2026 — Amebor United. All rights reserved.
Scroll to Top