Wahala burst for Rano Local Government Area of Kano State on Monday, May 26, after one young man wey dem call Abdullahi Musa reportedly d!e for police custody. Di incident…
The Chairman of Economic and Financial Crimes Commission (EFCC), Ola Olukoyede, don talk say dem don recover some money wey people lose for the CBEX crypto investment wahala, wey crash…
The Speaker of the House of Representatives, Abbas Tajudeen, don withdraw di bill wey dey try amend the Electoral Act 2022 to make voting compulsory for all Nigerians wey fit…
One police inspector wey dem dey call Musa Kampani don kpai as stray bullet jam am during patrol for Song–Gombi Road inside Song Local Government Area for Adamawa State. According…
FCTA don lock PDP secretariat because dem never pay ground rent.Officials wey from Federal Capital Territory Administration (FCTA) waka go seal the National Headquarters of Peoples Democratic Party (PDP). Dem…
One upper Shariah court for Kano don sentence Shafiu Abubakar to death by hanging, say na him set fire wey burn worshippers for one mosque wey dey Gadan Village inside…
Hong Kong don talk say dem go open dia university doors well-well for international students, especially people wey Trump government ban from Harvard University. Di Trump administration make di announcement…
Security people for Nigeria don arrest 20 people wey dem accuse say hack the computer-based 2025 UTME wey JAMB organise. Channels Television report say DSS and Nigeria Police catch dem…
For one serious move to fight international money wahala, Nigeria Police don bring back one Nigerian man, Abubakar Aboki Muhammed, from United Arab Emirates (UAE) to answer for him hand…
Di 36 state governors and di Nigeria Governors’ Forum (NGF) don lose dia case for court against di federal government over how dem dey control and share recovered looted money.…