Posted inNews
when this killing go stop for God sake..see as suspected headsman just kpia one fine boy o… Him brother come drop one word when just dey pain everyone since that day….
Dem say suspected herdsmen don k!ll one young man wey dem identify as Iortim Terfa for Benue State. Dem talk say na on Thursday, May 15, 2025, the herdsmen attack…









