Posted inNews
Loss.. them say one small baby girl of 2 years still dey loss after five days when water carry am go oo.. na the full tory dey down
Na small pikin wey be 2 years old, Fortress Isiza, still dey miss after flood water carry am go because of heavy rain wey fall for Boji-Boji, Agbor, for Ika…









