Posted inEntertainment
One London model don tok something about our Nigerian singer Asake oo.. she say she and him never be anything before oo..
London-based Ugandan model Eva Apio don talk about di rumour say she dey date Nigerian singer Asake. As she reply one Twitter person wey call her Asake babe, Apio yan…









