Posted inAmebor
NiDCOM don collect about 13 person when been dey go through alot for outside country…
Di Nigerians in Diaspora Commission (NiDCOM) don receive another group of 13 Nigerians wey dem traffic go Ghana and Mali. Na 12 girls and one five-year-old boy dey among di…









