Posted inAmebor International
Murder:Papa kil im pikin wey be 5 years old because im babe no gree look after di pikin
One man for Indianapolis wey dem call Zachary Arnold, 41 years old, don land for police hand after he confess say na im kil im 5-year-old daughter, Zara Arnold, on…









