Posted inAmebor
One Arise TV person don drop update as how good news land for inside em house.. the news just dey sweet em body e no fit hid am alone…
Arise TV person, Ayo Mario-Ese, plus her husband dey expect their first pikin. The mama wey dey expect share fine fine pictures from her maternity shoot for social media today.…









