Posted inAmebor
Frank Edoho don stroke some people when no wan keep quiet after Toy vs Man U game
TV host Frank Edoho no gree at all as Manchester United waka comot for Europa League final — dem lose to Tottenham wey dey 17th for table. For one tweet…









