Una hear say gunmen don kidnap one Hon. Nelson Adepoyigi, wey be chairman of APC for Ward 5, Ifon, Ondo State. Dem abduct am for around 10pm Monday, May 12,…
A Nigga guy when em name be Nkwocha Tochukwu, don yan this big matter say any man wey dey fear or feel threatened by woman success and achievement no suppose…
Putin don talk say e ready to yarn with Ukraine face-to-face, especially after Trump and some European leaders begin dey put pressure and threaten say make peace quick or dem…
Dem talk say di Qatari royal family wan dash U.S. President Donald Trump one luxury Boeing 747-800 aircraft wey dem estimate say e worth around $400 million. Based on wetin…
Following Chioma Chukwuka Akpotha’s AMVCA 2025 win for Best Lead Actress in a Yoruba film, Seven Doors, actor Jide Awobona shared a powerful message on unity via his Instagram page. “Chioma’s…