Posted inUncategorized
Watin dey happen for our very own nigerian player Taiwo Awoniyi when make am go into sleep like this oo…
Super Eagles and Nottingham Forest striker, Taiwo Awoniyi, dey coma after dem do emergency surgery for serious belle injury Super Eagles striker, Taiwo Awoniyi, wey dey play for Nottingham Forest,…
