Skip to content
Amebor United Amebor United

News, Job and Oppotunities,Events, Entertainment, Inspiration and Amebor

  • Home
  • About Us
  • Contact Us
  • Jobs and Opportunities
  • Privacy Policy
  • facebook.com
  • twitter.com
  • t.me
  • instagram.com
  • youtube.com
Subscribe

Posts by P Light

Home » Archives for P Light » Page 28
About P Light
Judge don dismiss long-running FIFA bribery case as federal priorities don change
Posted inAmebor

Judge don dismiss long-running FIFA bribery case as federal priorities don change

One federal judge don officially cancel criminal charges against one former media executive and one Argentine sports marketing company wey involve for one big football corruption case wey don last…
Posted by P Light May 28, 2026
Fubara brother don declare interest for Rivers governorship after he join NDC
Posted inPolitics

Fubara brother don declare interest for Rivers governorship after he join NDC

Fubara talk say Rivers State dey for serious problem and he call for unity across political and ethnic lines make dem fit rebuild di state. “Today, we dey see Rivers…
Posted by P Light May 28, 2026
Abuja Tiktok content creator Monique Pearl’s don kpai at 30
Posted inAmebor

Abuja Tiktok content creator Monique Pearl’s don kpai at 30

Monique Pearls, di TikTok content creator wey base for Abuja and wey people know for her emotional motherhood and family content, don reportedly kpai for age 30. Di content creator,…
Posted by P Light May 28, 2026
“If you wan do ashawo, do am well… but make sure say you no go remain there,” Actress Shaffy Bello advise young women.
Posted inAmebor

“If you wan do ashawo, do am well… but make sure say you no go remain there,” Actress Shaffy Bello advise young women.

Actress Shaffy Bello don encourage young women make dem try improve their lives. She talk this one when she appear for The Morayo Show. The actress say if woman wan…
Posted by P Light May 28, 2026
Reality TV star, Phyna, don beg sanitary pad makers well-well
Posted inNews

Reality TV star, Phyna, don beg sanitary pad makers well-well

Reality TV star, Phyna, don beg sanitary pad makersReality TV star, Phyna, don use her mind beg people wey dey produce sanitary pad. For post wey she drop for X,…
Posted by P Light August 10, 2025
Dem ban guests make dem no wear white or cream go Davido and Chioma wedding
Posted inAmebor

Dem ban guests make dem no wear white or cream go Davido and Chioma wedding

Dem don ban guests make dem no wear white or cream go Davido and Chioma wedding. Dis order dey inside di wedding invite wey dem send give di people wey…
Posted by P Light August 10, 2025
Charly Boy Bus Stop don change name to Olamide (Baddo) Bus Stop
Posted inAmebor

Charly Boy Bus Stop don change name to Olamide (Baddo) Bus Stop

Bariga Local Council Development Area (LCDA) for Lagos don officially change the name of the popular Charly Boy Bus Stop to Baddo Bus Stop, to honour popular Nigerian rapper, Olamide…
Posted by P Light July 26, 2025
House wey Pastor Robert Shinn co-own, the same pastor wey dem link to the “TikTok Dance Cult”, don turn target for s3x trafficking wahala as police carry warrant go there Friday morning, na wetin TMZ talk be that.
Posted inInternational

House wey Pastor Robert Shinn co-own, the same pastor wey dem link to the “TikTok Dance Cult”, don turn target for s3x trafficking wahala as police carry warrant go there Friday morning, na wetin TMZ talk be that.

El Monte Police Department don confirm say their SWAT team follow U.S. Postal Service and FBI serve the warrant for one house wey dey Tujunga area for Los Angeles. The…
Posted by P Light July 26, 2025
former Ekiti state governor, Ayo fayose don talk say Nigerians na only when pesin die dem dey praise am.
Posted inPolitics

former Ekiti state governor, Ayo fayose don talk say Nigerians na only when pesin die dem dey praise am.

For one fresh interview with Channels TV, Fayose talk say he no go follow people wey dey hail late President Muhammadu Buhari government because he no be fan at all.…
Posted by P Light July 26, 2025
National Assembly Don Send Tax Reform Bills Go Give President Tinubu
Posted inPolitics

National Assembly Don Send Tax Reform Bills Go Give President Tinubu

Di National Assembly don finally carry di long-await tax reform bills go give President Bola Ahmed Tinubu make im sign am into law. Senator Yemi Adaramodu (APC, Ekiti South), wey…
Posted by P Light June 18, 2025

Posts pagination

Previous page 1 … 26 27 28 29 30 … 35 Next page

Recent Posts

  • Three Chinese Nationals, Several Nigerians Arrested Over Alleged Illegal Mining in Nasarawa
  • China Visa Application Process for Nigerian Business Owners: Complete Guide to Travelling for Trade and Investment
  • Six People Killed as Gas Truck Explodes at Army Checkpoint Along Kogi Highway
  • Kim Kardashian and Kris Jenner Mourn the Tragic Death of Longtime Bodyguard Mason Haynes
  • 93% of Nigerian Inmates Are State Offenders, Many Should Not Be in Prison – Interior Minister Tunji-Ojo

Recent Comments

  1. Gideon on Actress Chioma Chukwuka Akpotha’s AMVCA win sparks message on unity from colleague, Jide Awobona
  2. Gideon on I dey expect more politicians go waka enter APC – Tinubu
  3. Gideon on One strange thing don shele as them say cultist don kpai one guy when just finish university for Bayelsa oo… E pain people o
  4. Gaff on Actress Chioma Chukwuka Akpotha’s AMVCA win sparks message on unity from colleague, Jide Awobona

Categories

  • Admissions and School
  • Amebor
  • Categorised
  • Entertainment
  • International
  • News
  • Politics
  • Sports
  • Uncategorized

Copyright 2026 — Amebor United. All rights reserved.
Scroll to Top