Skip to content
Amebor United Amebor United

News, Job and Oppotunities,Events, Entertainment, Inspiration and Amebor

  • Home
  • About Us
  • Contact Us
  • Jobs and Opportunities
  • Privacy Policy
  • facebook.com
  • twitter.com
  • t.me
  • instagram.com
  • youtube.com
Subscribe

Posts by P Light

Home » Archives for P Light » Page 27
About P Light
Tragedy hit Nollywood again as actor Patrick Okoye suddenly kpai
Posted inAmebor

Tragedy hit Nollywood again as actor Patrick Okoye suddenly kpai

The Nigerian movie industry don enter mourning as veteran actor and lecturer, Professor Patrick Okoye, suddenly kpai. People sabi am well with him screen name “Energy.” Okoye die for early…
Posted by P Light May 29, 2026
“I no get time for Gen Z wahala” — Bashir El-Rufai divorce first wife, set to marry another woman
Posted inAmebor

“I no get time for Gen Z wahala” — Bashir El-Rufai divorce first wife, set to marry another woman

Bashir El-Rufai don divorce im first wife, Halima Nwakaego Kazaure, after 5 years of marriage and now e don set to marry another woman this year. Bashir wey be one…
Posted by P Light May 29, 2026
“No allow dem waste our lives. Abeg help us” — Kidnapped Oyo State school principal and teacher beg Bola Tinubu for new video
Posted inNews

“No allow dem waste our lives. Abeg help us” — Kidnapped Oyo State school principal and teacher beg Bola Tinubu for new video

Terrorists wey kidnap plenty school teachers and around 40 pupils for Orire Local Government Area of Oyo State don release another video of the victims. For the new video, the…
Posted by P Light May 29, 2026
Jose Mourinho don reportedly sign three-year deal to become Real Madrid manager for second time
Posted inSports

Jose Mourinho don reportedly sign three-year deal to become Real Madrid manager for second time

Jose Mourinho don sign him contract to return as the next head coach of Real Madrid. Mourinho, wey be 63 years old, sign three-year contract wey go end for June…
Posted by P Light May 29, 2026
Will Smith ex-wife don sue after dem accuse her say she dey sleep around for Hollywood.
Posted inAmebor

Will Smith ex-wife don sue after dem accuse her say she dey sleep around for Hollywood.

The lawsuit talk say one promotional video wey dem post online on May 4 carry caption wey claim say: “Exclusive: Bilaal talk say Will Smith ex-wife Sheree Zampino dey sleep…
Posted by P Light May 28, 2026
Millwall don reject new £20 million bid wey Ipswich Town send for Super Eagles forward Femi Azeez.
Posted inSports

Millwall don reject new £20 million bid wey Ipswich Town send for Super Eagles forward Femi Azeez.

Millwall F.C. reportedly don reject another fresh £20 million bid from newly promoted Premier League club Ipswich Town F.C. for their star forward, Femi Azeez. The Tractor Boys really want…
Posted by P Light May 28, 2026
Bandits never free the medical doctor wey dey kidnap after payment of 20million ransom
Posted inNews

Bandits never free the medical doctor wey dey kidnap after payment of 20million ransom

The medical doctor wey dem kidnap for Borgu Local Government Area of Niger State still dey captivity for 33 days now despite reports say the kidnappers don collect N20 million…
Posted by P Light May 28, 2026
ice prince don talk say he dey crush on actress Jemima say she be his type
Posted inAmebor

ice prince don talk say he dey crush on actress Jemima say she be his type

Ice Prince don reveal say e currently get crush on actress Jemima Osunde, and e describe her as calm, intelligent and exactly the kind woman wey e like. As e…
Posted by P Light May 28, 2026
i don comot my mind out of marriage Regina Daniels
Posted inAmebor

i don comot my mind out of marriage Regina Daniels

Regina Daniels don talk say she no get interest for marriage again after her former high-profile marriage scatter. The 25-year-old Nollywood actress bin marry Delta State lawmaker, Ned Nwoko, and…
Posted by P Light May 28, 2026
they don arreste the 18 year old boy wey behead him grandmother for Ghana
Posted inAmebor

they don arreste the 18 year old boy wey behead him grandmother for Ghana

18-year-old boy wey dem identify as Yaw Brakoh, wey people sabi as “2 Cedi,” don land for police hand over alleged k!lling of him grandmother for Wassa Adansi inside Amenfi…
Posted by P Light May 28, 2026

Posts pagination

Previous page 1 … 25 26 27 28 29 … 35 Next page

Recent Posts

  • Three Chinese Nationals, Several Nigerians Arrested Over Alleged Illegal Mining in Nasarawa
  • China Visa Application Process for Nigerian Business Owners: Complete Guide to Travelling for Trade and Investment
  • Six People Killed as Gas Truck Explodes at Army Checkpoint Along Kogi Highway
  • Kim Kardashian and Kris Jenner Mourn the Tragic Death of Longtime Bodyguard Mason Haynes
  • 93% of Nigerian Inmates Are State Offenders, Many Should Not Be in Prison – Interior Minister Tunji-Ojo

Recent Comments

  1. Gideon on Actress Chioma Chukwuka Akpotha’s AMVCA win sparks message on unity from colleague, Jide Awobona
  2. Gideon on I dey expect more politicians go waka enter APC – Tinubu
  3. Gideon on One strange thing don shele as them say cultist don kpai one guy when just finish university for Bayelsa oo… E pain people o
  4. Gaff on Actress Chioma Chukwuka Akpotha’s AMVCA win sparks message on unity from colleague, Jide Awobona

Categories

  • Admissions and School
  • Amebor
  • Categorised
  • Entertainment
  • International
  • News
  • Politics
  • Sports
  • Uncategorized

Copyright 2026 — Amebor United. All rights reserved.
Scroll to Top