Skip to content
Amebor United Amebor United

News, Job and Oppotunities,Events, Entertainment, Inspiration and Amebor

  • Home
  • About Us
  • Contact Us
  • Jobs and Opportunities
  • Privacy Policy
  • facebook.com
  • twitter.com
  • t.me
  • instagram.com
  • youtube.com
Subscribe

Posts by P Light

Home » Archives for P Light » Page 32
About P Light
Nobody owe you anything Actress Damilola Adegbite yan emotional life lesson after she clock 40
Posted inAmebor

Nobody owe you anything Actress Damilola Adegbite yan emotional life lesson after she clock 40

Actress Damilola Adegbite don drop heartfelt message give her fans, as she dey encourage people make dem get emotional sense and learn how to control demself for life. She post…
Posted by P Light May 26, 2025
unknown gun men don kill one man, his two wives and daughter for Anambra community
Posted inNews

unknown gun men don kill one man, his two wives and daughter for Anambra community

Unknown gunmen don k!ll one man wey him name be Ichie Kennedy Igboanugo, along with him two wives and daughter for Ekwuru Isseke community, wey dey Ihiala Local Government Area…
Posted by P Light May 24, 2025
Doctors tall say my pikin no go Waka aga Ex BBN star Nina shares
Posted inAmebor

Doctors tall say my pikin no go Waka aga Ex BBN star Nina shares

Former Big Brother Naija star, Nina Ivy, don come remind people say sometimes, na mama or papa instinct dey pass wetin doctor talk. For her Instagram Story, Nina yan say…
Posted by P Light May 24, 2025
kim kadashian don reacts to Paris robbery convictions
Posted inNews

kim kadashian don reacts to Paris robbery convictions

Almost ten years after dem rob Kim Kardashian for Paris, tie her up and point gun for her head, eight people don finally chop guilty for the matter — but…
Posted by P Light May 24, 2025
popular nNigerian food blogger wey dey sabi as T spices don officially comot from market
Posted inAmebor

popular nNigerian food blogger wey dey sabi as T spices don officially comot from market

Popular Nigerian food blogger wey dem sabi as TSpices don officially comot from market. She carry the good news go her X page with fine fine pictures and small sweet…
Posted by P Light May 24, 2025
They don arrest 20 suspect over hacking of the 2025 UTME results o
Posted inNews

They don arrest 20 suspect over hacking of the 2025 UTME results o

20 suspects don jam arrest over 2025 UTME result hacking At least 20 people don enter DSS and Nigerian Police net as dem arrest dem for hacking of the 2025…
Posted by P Light May 24, 2025
31 years in Nollywood I never doke with any producer or director Actress Thelma Chukwunmem
Posted inAmebor

31 years in Nollywood I never doke with any producer or director Actress Thelma Chukwunmem

Nollywood actress, voice-over artist and preacher, Thelma Chukwunwem, don talk say no producer or director fit ever open mouth talk say dem sleep with am — even after 31 years…
Posted by P Light May 24, 2025
Two men don land for court sake of say them don burn palm fruit farm and spoil the cassava wey worth 2.4milion
Posted inNews

Two men don land for court sake of say them don burn palm fruit farm and spoil the cassava wey worth 2.4milion

Two men dem carry go court for Friday, May 23, for Okitipupa Chief Magistrates' Court wey dey Ondo State, sake of say dem allegedly burn palm fruit farm and spoil…
Posted by P Light May 23, 2025
52000 Nigeria japa go UK for the year wey end December 2024
Posted inNews

52000 Nigeria japa go UK for the year wey end December 2024

According to new tori wey UK Office for National Statistics (ONS) release, about 52,000 Nigerians waka go UK for the year wey end December 2024, even though say net migration…
Posted by P Light May 22, 2025
APC governors don choose Tinubu as APC only presidential candidate for 2027
Posted inPolitics

APC governors don choose Tinubu as APC only presidential candidate for 2027

APC governors don agree say na only President Bola Ahmed Tinubu go run for president under APC come 2027. Di Progressive Governors Forum (PGF) officially endorse Tinubu as di only…
Posted by P Light May 22, 2025

Posts pagination

Previous page 1 … 30 31 32 33 34 35 Next page

Recent Posts

  • Three Chinese Nationals, Several Nigerians Arrested Over Alleged Illegal Mining in Nasarawa
  • China Visa Application Process for Nigerian Business Owners: Complete Guide to Travelling for Trade and Investment
  • Six People Killed as Gas Truck Explodes at Army Checkpoint Along Kogi Highway
  • Kim Kardashian and Kris Jenner Mourn the Tragic Death of Longtime Bodyguard Mason Haynes
  • 93% of Nigerian Inmates Are State Offenders, Many Should Not Be in Prison – Interior Minister Tunji-Ojo

Recent Comments

  1. Gideon on Actress Chioma Chukwuka Akpotha’s AMVCA win sparks message on unity from colleague, Jide Awobona
  2. Gideon on I dey expect more politicians go waka enter APC – Tinubu
  3. Gideon on One strange thing don shele as them say cultist don kpai one guy when just finish university for Bayelsa oo… E pain people o
  4. Gaff on Actress Chioma Chukwuka Akpotha’s AMVCA win sparks message on unity from colleague, Jide Awobona

Categories

  • Admissions and School
  • Amebor
  • Categorised
  • Entertainment
  • International
  • News
  • Politics
  • Sports
  • Uncategorized

Copyright 2026 — Amebor United. All rights reserved.
Scroll to Top