Skip to content
Amebor United Amebor United

News, Job and Oppotunities,Events, Entertainment, Inspiration and Amebor

  • Home
  • About Us
  • Contact Us
  • Jobs and Opportunities
  • Privacy Policy
  • facebook.com
  • twitter.com
  • t.me
  • instagram.com
  • youtube.com
Subscribe

Posts by P Light

Home » Archives for P Light » Page 33
About P Light
President Tinubu don send 1.48trn 2025 say na Rivers budget to NASS
Posted inNews

President Tinubu don send 1.48trn 2025 say na Rivers budget to NASS

President Bola Tinubu, on Thursday, May 22, don send budget proposal wey reach N1.48 trillion for Rivers State Government go National Assembly make dem reason am and approve. Di President…
Posted by P Light May 22, 2025
FB dey make 52 Kobo from every N1 wey dem dey generate from dangote cement company full story dey down o
Posted inNews

FB dey make 52 Kobo from every N1 wey dem dey generate from dangote cement company full story dey down o

Aliko Dangote, wey be the founder and oga of Dangote Group, don reveal say the Nigerian federal government dey collect 52 kobo as revenue from every one naira wey dem…
Posted by P Light May 22, 2025
stowaway for nigeria water don drop by 40 percent- Navy talk say na team work cause am
Posted inNews

stowaway for nigeria water don drop by 40 percent- Navy talk say na team work cause am

Stowaway palava for Nigeria waterways don reduce by 40 percent dis past one year. Dem dey thank di better teamwork wey dey between Nigerian Immigration Service (NIS) and Nigerian Navy…
Posted by P Light May 22, 2025
authorities for Tanzania don block people from using the social media platform x after some hackers hijacked the official police account and use am spread fake news
Posted inNews

authorities for Tanzania don block people from using the social media platform x after some hackers hijacked the official police account and use am spread fake news

Authorities for Tanzania don block people from using the social media platform X after some hackers hijack the official police account and use am spread fake news say President Samia…
Posted by P Light May 22, 2025
police don arrest one man wey thief him neighbor car for Lagos o
Posted inAmebor

police don arrest one man wey thief him neighbor car for Lagos o

Police for Ebute Ero Division don arrest one man wey him name na Jackson Abraham, for dey carry one stolen motor. Dem catch am during their normal patrol waka. Dem…
Posted by P Light May 22, 2025
Wife of late Nollywood actor junior Pope odonwodo don enter another round of mourning this time na her papa in-law kpai
Posted inAmebor

Wife of late Nollywood actor junior Pope odonwodo don enter another round of mourning this time na her papa in-law kpai

Wife of late Nollywood actor, Junior Pope Odonwodo, don enter another round of mourning — this time na her papa-in-law, Ozor Luke Odonwodo, wey don kpai. For one emotional message…
Posted by P Light May 22, 2025
one one-year old babygirl dey hospitalised now after she fall from the top floor of one block of flat
Posted inAmebor

one one-year old babygirl dey hospitalised now after she fall from the top floor of one block of flat

One one-year-old baby girl dey hospital now after she fall from the top floor of one block of flats. Dem say na because dem leave her alone for “less than…
Posted by P Light May 22, 2025
jigawa police don scatter kidnap gang kill 5 arrest 5 including their oga
Posted inNews

jigawa police don scatter kidnap gang kill 5 arrest 5 including their oga

Jigawa State Police Command don burst one notorious kidnap gang wey don dey terrorise people for Kano and Jigawa. Dem k!ll five of the kidnappers and arrest another five, including…
Posted by P Light May 22, 2025
NSCDC don arrest one man wey them suspect say an ritualist for Ogun state full story dey down
Posted inAmebor

NSCDC don arrest one man wey them suspect say an ritualist for Ogun state full story dey down

Di Nigeria Security and Civil Defence Corps (NSCDC) for Ogun State don arrest one man wey dem suspect say be ritualist, sake of say e injure one two-month-old baby seriously.…
Posted by P Light May 20, 2025
man United don set to sign matheus cunha for 62.5m
Posted inSports

man United don set to sign matheus cunha for 62.5m

Lorem Ipsum has been the industry's standard dummy text ever since the 1500s. Lorem Ipsum has been the industry's standard dummy text ever since the 1500s. Manchester United dey almost…
Posted by P Light May 19, 2025

Posts pagination

Previous page 1 … 31 32 33 34 35 Next page

Recent Posts

  • Three Chinese Nationals, Several Nigerians Arrested Over Alleged Illegal Mining in Nasarawa
  • China Visa Application Process for Nigerian Business Owners: Complete Guide to Travelling for Trade and Investment
  • Six People Killed as Gas Truck Explodes at Army Checkpoint Along Kogi Highway
  • Kim Kardashian and Kris Jenner Mourn the Tragic Death of Longtime Bodyguard Mason Haynes
  • 93% of Nigerian Inmates Are State Offenders, Many Should Not Be in Prison – Interior Minister Tunji-Ojo

Recent Comments

  1. Gideon on Actress Chioma Chukwuka Akpotha’s AMVCA win sparks message on unity from colleague, Jide Awobona
  2. Gideon on I dey expect more politicians go waka enter APC – Tinubu
  3. Gideon on One strange thing don shele as them say cultist don kpai one guy when just finish university for Bayelsa oo… E pain people o
  4. Gaff on Actress Chioma Chukwuka Akpotha’s AMVCA win sparks message on unity from colleague, Jide Awobona

Categories

  • Admissions and School
  • Amebor
  • Categorised
  • Entertainment
  • International
  • News
  • Politics
  • Sports
  • Uncategorized

Copyright 2026 — Amebor United. All rights reserved.
Scroll to Top