Skip to content
Amebor United Amebor United

News, Job and Oppotunities,Events, Entertainment, Inspiration and Amebor

  • Home
  • About
  • Activities
  • Checkout
  • Destination
  • Enquiry Thank You Page
  • Jobs and Opportunities
  • My Account
  • My account
  • Terms and Conditions
  • Thank You
  • Travellers Information
  • Trip Search Result
  • Trip Types
  • Wishlist
  • WP Travel Engine Cart
  • WP Travel Engine Checkout
  • facebook.com
  • twitter.com
  • t.me
  • instagram.com
  • youtube.com
Subscribe

Entertainment

  • Home
  • Entertainment
  • Page 3
Nigerian Musician,Kiss Daniel don drop one big banga on the kind of song he dey sing…
Posted inEntertainment

Nigerian Musician,Kiss Daniel don drop one big banga on the kind of song he dey sing…

Naija music star, Kizz Daniel don open up small about wetin dey ginger am for him music. Naija Home Decor Ideas For one recent Instagram story, the artist yarn say…
Posted by Amebor United May 19, 2025
One London model don tok something about our Nigerian singer Asake oo.. she say she and him never be anything before oo..
Posted inEntertainment

One London model don tok something about our Nigerian singer Asake oo.. she say she and him never be anything before oo..

London-based Ugandan model Eva Apio don talk about di rumour say she dey date Nigerian singer Asake. As she reply one Twitter person wey call her Asake babe, Apio yan…
Posted by Amebor United May 18, 2025
Davido burst cry as e dey give emotional speech for him manager, Asa Asika wedding
Posted inEntertainment

Davido burst cry as e dey give emotional speech for him manager, Asa Asika wedding

Na so Nigerian music star Davido burst cry as e dey talk emotional speech for the traditional wedding of him long-time manager and padi, Asa Asika. For the touching moment…
Posted by Amebor United May 18, 2025
No be small wahala s dey Waka for this Diddy mater o…see another thing when don happen again…..
Posted inEntertainment

No be small wahala s dey Waka for this Diddy mater o…see another thing when don happen again…..

Jurors wey dey for Sean "Diddy" Combs federal court case about sex trafficking hear some strong text message wey him and singer Cassie Ventura exchange on Thursday, May 15. Cassie…
Posted by Amebor United May 16, 2025
One person when dey ontop breeze don drop one question dey ask people how them dey take get chance go AMVCA… Na the post dey down …
Posted inEntertainment

One person when dey ontop breeze don drop one question dey ask people how them dey take get chance go AMVCA… Na the post dey down …

On-air personality Roby Ekpo don cause gbege online as e begin ask how some people dey take get invitation to the Africa Magic Viewers’ Choice Awards (AMVCAs). As e talk…
Posted by Amebor United May 16, 2025
Singa Omah lay don drop one dangerous talk about money.. he jus dey try reason him mind and some people come dey take am serious o..see as e dey hot for him handle post
Posted inEntertainment

Singa Omah lay don drop one dangerous talk about money.. he jus dey try reason him mind and some people come dey take am serious o..see as e dey hot for him handle post

Nigerian singer Omah Lay don enter people mouth again afta im drop one raw and deep post wey touch im mental state. For X (Twitter), he just write: “Clarity Of…
Posted by Amebor United May 15, 2025

Posts pagination

Previous page 1 2 3

Recent Posts

  • Reality TV star, Phyna, don beg sanitary pad makers well-well
  • Dem ban guests make dem no wear white or cream go Davido and Chioma wedding
  • Charly Boy Bus Stop don change name to Olamide (Baddo) Bus Stop
  • House wey Pastor Robert Shinn co-own, the same pastor wey dem link to the “TikTok Dance Cult”, don turn target for s3x trafficking wahala as police carry warrant go there Friday morning, na wetin TMZ talk be that.
  • former Ekiti state governor, Ayo fayose don talk say Nigerians na only when pesin die dem dey praise am.

Recent Comments

  1. Gideon on Actress Chioma Chukwuka Akpotha’s AMVCA win sparks message on unity from colleague, Jide Awobona
  2. Gideon on I dey expect more politicians go waka enter APC – Tinubu
  3. Gideon on One strange thing don shele as them say cultist don kpai one guy when just finish university for Bayelsa oo… E pain people o
  4. Gaff on Actress Chioma Chukwuka Akpotha’s AMVCA win sparks message on unity from colleague, Jide Awobona

Categories

  • Admissions and School
  • Amebor
  • Categorised
  • Entertainment
  • International
  • News
  • Politics
  • Sports
  • Uncategorized

Copyright 2025 — Amebor United. All rights reserved.
Scroll to Top