Skip to content
Amebor United Amebor United

News, Job and Oppotunities,Events, Entertainment, Inspiration and Amebor

  • Home
  • About Us
  • Contact Us
  • Jobs and Opportunities
  • Privacy Policy
  • facebook.com
  • twitter.com
  • t.me
  • instagram.com
  • youtube.com
Subscribe

Amebor

Home » Amebor » Page 7
“You fit be politician and still serve God truly?” – Lawyer Joe Abah ask serious question
Posted inAmebor

“You fit be politician and still serve God truly?” – Lawyer Joe Abah ask serious question

Lawyer and former Director-General of the Bureau of Public Sector Reform, Dr. Joe Abah, don spark serious talk for social media after he drop one question wey touch many people…
Posted by Amebor United July 4, 2025
Big Terror Attack Don Fail As Soldiers Recover 56 Bombs Wey ISWAP Plant for Marte–Dikwa Bridge for Borno
Posted inAmebor

Big Terror Attack Don Fail As Soldiers Recover 56 Bombs Wey ISWAP Plant for Marte–Dikwa Bridge for Borno

Soldiers under Operation Hadin Kai don stop wetin for be serious terrorist attack as dem discover and recover 56 IEDs (Improvised Explosive Devices) wey ISWAP terrorists plant for the Marte–Dikwa…
Posted by Amebor United July 4, 2025
Hotel guest don collect sentence for thief towel, bed sheet, bulb
Posted inAmebor

Hotel guest don collect sentence for thief towel, bed sheet, bulb

One 24-year-old man from Entumbane, wey him name be Witness Sibanda, don get sentence for stealing household items like towels, bed sheets, light bulbs, and even one solar panel from…
Posted by Amebor United June 24, 2025
Cubana ChiefPriest don reportedly carry alleged baby mama, Helen Ati, go court
Posted inAmebor

Cubana ChiefPriest don reportedly carry alleged baby mama, Helen Ati, go court

Gist don enter say socialite wey everybody sabi as Cubana ChiefPriest don file court case against one Kenyan woman wey dem dey call Hellen Ati, wey dey claim say he…
Posted by Amebor United June 24, 2025
Katakata bust as ex-convict try escape from court for Ilorin
Posted inAmebor

Katakata bust as ex-convict try escape from court for Ilorin

Wahala shelle for one Area Court for Ilorin on Tuesday, June 24, as one ex-convict wey dem dey call Segun Samuel try escape from the court premises. According to prosecuting…
Posted by Amebor United June 24, 2025
Benue government employ workers to clean markurdi overnight before President Tinubu visit: dem invite support groups make them come welcome the president
Posted inAmebor

Benue government employ workers to clean markurdi overnight before President Tinubu visit: dem invite support groups make them come welcome the president

For evening of June 17, some workmen dey cut grass for big road for Makurdi, dey prepare for President Bola Tinubu visit to Benue State. Tinubu don announce say he…
Posted by P Light June 18, 2025
South African Prophet Talk Say Person Weh Dey Wake Spouse for Midnight Sɛx But No Dey Wake for Prayer Be Like Witch
Posted inAmebor

South African Prophet Talk Say Person Weh Dey Wake Spouse for Midnight Sɛx But No Dey Wake for Prayer Be Like Witch

One South African prophet, Overflow Dube, don talk say husband or wife wey dey always wake their partner for midnight sɛx but no dey do same for prayer, na same…
Posted by P Light June 18, 2025
listen oooo If You Never Fit Feed Yourself Well, No Go Start Family” – Lawyer Stan Alieke send this one to all Men
Posted inAmebor

listen oooo If You Never Fit Feed Yourself Well, No Go Start Family” – Lawyer Stan Alieke send this one to all Men

One Abuja-based lawyer, Stan Alieke, don advise men make dem no rush go born pikin or start family if dem never strong financially. He drop the advice for him Instagram…
Posted by Amebor United June 16, 2025
Benue Gov’t don Suspend the Chief Press Secretary & Chief of Staff sake of say e Join “End Benue Genocide” Protest with VDM
Posted inAmebor

Benue Gov’t don Suspend the Chief Press Secretary & Chief of Staff sake of say e Join “End Benue Genocide” Protest with VDM

The Principal Special Assistant to the Benue State Governor on Youth and Media Mobilization, Hon. Atu Terver Joseph, don suspend him Chief of Staff, Mr. John Ukeyima, and Chief Press…
Posted by Amebor United June 16, 2025
Nigerians No Hate You oo, Na the Suffer Wey Dem Dey Pass Through Dem Hate” – Yul Edochie Tell Tinubu
Posted inAmebor

Nigerians No Hate You oo, Na the Suffer Wey Dem Dey Pass Through Dem Hate” – Yul Edochie Tell Tinubu

Nollywood actor, Yul Edochie, don carry him mind go social media to talk to President Bola Tinubu about how things dey go for Nigeria. For him post, Yul talk say:…
Posted by Amebor United June 16, 2025

Posts pagination

Previous page 1 … 5 6 7 8 9 … 16 Next page

Recent Posts

  • Three Chinese Nationals, Several Nigerians Arrested Over Alleged Illegal Mining in Nasarawa
  • China Visa Application Process for Nigerian Business Owners: Complete Guide to Travelling for Trade and Investment
  • Six People Killed as Gas Truck Explodes at Army Checkpoint Along Kogi Highway
  • Kim Kardashian and Kris Jenner Mourn the Tragic Death of Longtime Bodyguard Mason Haynes
  • 93% of Nigerian Inmates Are State Offenders, Many Should Not Be in Prison – Interior Minister Tunji-Ojo

Recent Comments

  1. Gideon on Actress Chioma Chukwuka Akpotha’s AMVCA win sparks message on unity from colleague, Jide Awobona
  2. Gideon on I dey expect more politicians go waka enter APC – Tinubu
  3. Gideon on One strange thing don shele as them say cultist don kpai one guy when just finish university for Bayelsa oo… E pain people o
  4. Gaff on Actress Chioma Chukwuka Akpotha’s AMVCA win sparks message on unity from colleague, Jide Awobona

Categories

  • Admissions and School
  • Amebor
  • Categorised
  • Entertainment
  • International
  • News
  • Politics
  • Sports
  • Uncategorized

Copyright 2026 — Amebor United. All rights reserved.
Scroll to Top