Posted inAmebor
Abia man wey burn himself and family for fire because e suspect im wife dey cheat, die with im wife after their pikin die for fire
One Abia man wey set him family house for fire because e think say im wife dey do anyhow with another person, don die with im wife shortly after their…









