Posted inAmebor
Nigerians No Hate You oo, Na the Suffer Wey Dem Dey Pass Through Dem Hate” – Yul Edochie Tell Tinubu
Nollywood actor, Yul Edochie, don carry him mind go social media to talk to President Bola Tinubu about how things dey go for Nigeria. For him post, Yul talk say:…









