Posted inInternational
David Beckham pikin Romeo dey cause dating tori wit influencer Caroline Daur afta im and Kim Turnbull waka separate
Romeo Beckham don dey move on from im recent breakup wit model Kim Turnbull, as e don dey spark new romance gist wit German fashion influencer Caroline Daur. Dem spot…









