Skip to content
Amebor United Amebor United

News, Job and Oppotunities,Events, Entertainment, Inspiration and Amebor

  • Home
  • About Us
  • Contact Us
  • Jobs and Opportunities
  • Privacy Policy
  • facebook.com
  • twitter.com
  • t.me
  • instagram.com
  • youtube.com
Subscribe

International

Home » International » Page 5
Iran accuse Israel say dem still dey bomb after ceasefire announcement
Posted inInternational

Iran accuse Israel say dem still dey bomb after ceasefire announcement

Iran don accuse Israel say dem carry out fresh airstrikes for inside Iranian land, even after dem don announce ceasefire. Dis one don increase the tension wey already dey hot…
Posted by Amebor United June 24, 2025
Shadowy extremist group claim say dem bomb church for Damascus
Posted inInternational

Shadowy extremist group claim say dem bomb church for Damascus

One little-known Sunni Muslim extremist group wey dem call Saraya Ansar al-Sunna don claim say na dem carry out the suicide bomb attack wey shelle for one church for Damascus…
Posted by Amebor United June 24, 2025
Trump accuse Iran and Israel say dem break ceasefire agreement
Posted inInternational News

Trump accuse Iran and Israel say dem break ceasefire agreement

Former U.S. President Donald Trump don accuse both Iran and Israel say dem no respect the ceasefire deal wey he help broker just few hours earlier, and he especially vex…
Posted by Amebor United June 24, 2025
Ugandan university oga heartbroken afta DNA show say one of di pikin no be im own
Posted inInternational

Ugandan university oga heartbroken afta DNA show say one of di pikin no be im own

Di 76-year-old Ugandan professor wey still be vice chancellor for di private university wey im help start, don marry Shubaiha, wey be 36 years old, for 15 years. Wahala start…
Posted by P Light June 18, 2025
Gay, Bisexual Men and Trans Women Go Soon Fit Donate Blood and Plasma for Australia – New Rule Don Come
Posted inInternational

Gay, Bisexual Men and Trans Women Go Soon Fit Donate Blood and Plasma for Australia – New Rule Don Come

Gay and bisexual men, plus transgender women, go soon fit donate blood and plasma for Australia under new rules wey go make donation more inclusive for everybody. Lifeblood, wey be…
Posted by P Light June 18, 2025
UK MPs Don vote make den do dey arrest women again for abortion for England and Wales
Posted inInternational

UK MPs Don vote make den do dey arrest women again for abortion for England and Wales

UK lawmakers don vote say make dem stop to arrest or jail women for England and Wales wey do abortion, especially dem wey end their own belle by themself. Dis…
Posted by P Light June 18, 2025
Air India flight wey suppose go London don cancel because of technical wahala – days after Dreamliner crash wey k!ll 241 people
Posted inInternational

Air India flight wey suppose go London don cancel because of technical wahala – days after Dreamliner crash wey k!ll 241 people

Another Air India flight from Ahmedabad go London don cancel again because of technical problem – just few days after Flight AI171 crash shortly after e take off, wey k!ll…
Posted by Amebor United June 17, 2025
Russia fire over 440 drones and 32 missiles, kill at least 15 people for heavy attack on Ukraine
Posted inInternational

Russia fire over 440 drones and 32 missiles, kill at least 15 people for heavy attack on Ukraine

Russia don launch one of di worst attack wey dem don do for Ukraine in recent time. Dem fire over 440 drones and 32 missiles across di country, na wetin…
Posted by Amebor United June 17, 2025
one American media personality Caitlyn Jenner Run Commot from Israel Pass Jordan as Iran Dey Bomb
Posted inInternational

one American media personality Caitlyn Jenner Run Commot from Israel Pass Jordan as Iran Dey Bomb

Caitlyn Jenner, former Olympic gold medalist and reality TV star, don escape from Israel through Jordan as serious missile attack from Iran rock the country. Jenner, wey be 75 years…
Posted by Amebor United June 16, 2025
Investigators Don Find Cockpit Voice Recorder from  Air India Plane when skata and kill plenty people days when pass
Posted inInternational

Investigators Don Find Cockpit Voice Recorder from Air India Plane when skata and kill plenty people days when pass

Investigators don recover the cockpit voice recorder (CVR) from the Air India plane wey crash last week — na one big step to find out wetin really cause the accident…
Posted by Amebor United June 16, 2025

Posts pagination

Previous page 1 … 3 4 5 6 7 8 Next page

Recent Posts

  • Three Chinese Nationals, Several Nigerians Arrested Over Alleged Illegal Mining in Nasarawa
  • China Visa Application Process for Nigerian Business Owners: Complete Guide to Travelling for Trade and Investment
  • Six People Killed as Gas Truck Explodes at Army Checkpoint Along Kogi Highway
  • Kim Kardashian and Kris Jenner Mourn the Tragic Death of Longtime Bodyguard Mason Haynes
  • 93% of Nigerian Inmates Are State Offenders, Many Should Not Be in Prison – Interior Minister Tunji-Ojo

Recent Comments

  1. Gideon on Actress Chioma Chukwuka Akpotha’s AMVCA win sparks message on unity from colleague, Jide Awobona
  2. Gideon on I dey expect more politicians go waka enter APC – Tinubu
  3. Gideon on One strange thing don shele as them say cultist don kpai one guy when just finish university for Bayelsa oo… E pain people o
  4. Gaff on Actress Chioma Chukwuka Akpotha’s AMVCA win sparks message on unity from colleague, Jide Awobona

Categories

  • Admissions and School
  • Amebor
  • Categorised
  • Entertainment
  • International
  • News
  • Politics
  • Sports
  • Uncategorized

Copyright 2026 — Amebor United. All rights reserved.
Scroll to Top