Posted inSports
Good News oo. The Tok we dey hear this good morning be say our super eagle player, Awoniyi don wake up ooo. The update sweet body no be small….
Super Eagles and Nottingham Forest striker, Taiwo Awoniyi, don comot from induced coma and im dey recover well after dem do urgent surgery for one serious injury wey affect im…
