Posted inNews
That Governor of Oyo state, Seyi Makinde, the man dey try well well o. see what he do for people when bad thing happen to them now…e no sha easy o…
Oyo State Goment Approve ₦4.5 Billion to Help Bodija Explosion Survivors Oyo State goment don approve ₦4.5 billion as support money for the people wey suffer and the families of…









